Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,407 episodes available.
February 07, 2026Praise - God word wen we dey take growToday fess song say Jesus naim bi hawa oga kpatakpata and de sekond song say Jesus dey come and e no go tay.De message of Hope say Jesus naim bi oga kpatakpata for dis world and for hawa life and naim get de name wen big pass...more29minPlay
February 06, 2026Woman dem mata - God word wen we dey take growWen woman husband go forlow anoda woman dat na sometin wen de pain woman and e dey bring wahala come hin life.Today message of Hope say one big tin wen we musto know for Jesus na say Jesus get up from hin grave and so we sef go get up wen Jesus come...more29minPlay
February 05, 2026Family mata - God word wen we dey take growHusband wen want beta marrage go know how to love hin wife de way wen Jesus love de church.Today message of Hope say we musto know abat de kross wen Jesus for die bikos na de kross naim God take save us....more29minPlay
February 04, 2026Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe sikness wen dey do woman wen just bon pikin and watin pipo fit do to epp de woman naim bi today mata.Today message of Hope tell us all de tin wen Jesus do to take save us and show us God love...more29minPlay
February 03, 2026Pikin dem mata - God word wen we dey take growIf we make hawa bed as Joseph make hin bed for Bybbo, hawa life go beta bikos as you make yor bed na so you go sleep put.Today message of Hope dey tell us watin Jesus tish pipo wen make dem know Jesus and fit waka as Jesus waka....more29minPlay
February 02, 2026Family mata - God word wen we dey take growDe way wen papa and mama go take train deir pikin now no sorpose bi all dat plenti beat wen dem dey beat pikinToday message of Hope dey tell us say Jesus come from heaven take human being bodi so dat e go save us from hawa sin...more29minPlay
February 01, 2026Praya - God word wen we dey take growToday praya na for pipo for Niger and Edo state whey dis bandit dem for kill pipo and for de family of soja dem wen die.De message of Hope dey tell us who Jesus bi bikos na asd we know Jesus naim we go get de life wen no dey end....more29minPlay
January 31, 2026Praise - God word wen we dey take growToday fess song na "New name in glory" and de sekond song na "Sanctify my heart"De message of Hope of Hope say beta kristian musto get Jesus kain mind bikos na de main dey show say we bi God pikin....more29minPlay
January 30, 2026Woman dem mata - God word wen we dey take growWen woman no get moni to take manage hin sef and do de tin wen e go like to do dat one dey put plenti wahala for de woman lifeToday message of Hope say if we get Jesus kain mind, we go bi pipo wan dey do watin God tork say make we do...more29minPlay
January 29, 2026Family mata - God word wen we dey take growAnoda tin wen husband and wife go do to take get beta marrage bi say dem no go look odar pipo to go forlow odar pipo.Today message of Hope say pesin wen get Jesus kain mind no go bi pesin wen dey carri shoda go up....more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,407 episodes available.