Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,407 episodes available.
February 17, 2026Pikin dem mata - God word wen we dey take growAs beta pikin dem e go good make hawa pikin dem no dey put ear for de yeye music dem wen dey de world now.Today message of Hope say hawa God dey feed hin pipo as beta shephad dey take give hin sheep beta food and water....more29minPlay
February 16, 2026Family mata - God word wen we dey take growAnoda way wen we go take train hawa pikin dem well well na make we dey serious for hawa tork and dey do watin we tork say we go do.De message of Hope say God dey sabi commot us from wahala wen we enta bikos hin na hawa delivera...more29minPlay
February 15, 2026Praya - God word wen we dey take growToday praya na for de gorvament and pipo for Kaduna, Kano and odar state dem make God epp dem make deir state beta.De message of Hope say na God bi hawa shephad and just like fulani dey carri deir cow go whey beta grass and water dey na so God dey do us....more29minPlay
February 14, 2026Praise - God word wen we dey take growToday fess song na "Blessed bi de Lord" and de sekond song na "One tin naim I dey ask God:De message of Hope say de pipo wen God choose know de kain food wen God want make dem eat wen deir bodi go take well and dem dey try eat dat one...more29minPlay
February 13, 2026Woman dem mata - God word wen we dey take growEni time pipo catch woman wen get husband dey forlow and sleep with anoda man, de wahala wen dey dat mata naim bi today mata.Today message of Hope say God make hin pipo caretaker for dis world and pesin wen spoil dis world, God go ansa am wen Jesus come...more29minPlay
February 12, 2026Family mata - God word wen we dey take growWoman wen want beta marrage for dis year musto know how to respet hin husband and respet hinsef.Today message of Hope say God pipo know say God give dem de sabbat make dem take rest and worship God and dem dey do dat one...more29minPlay
February 11, 2026Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe kain tin wen dey happun wen fit make pesin kraze and how we go take manage krase pesin naim bi today mata.Today message of Hope say God pipo wen e choose know say na man and woman God make so dat dem go marray bon pikin make pipo full de world....more29minPlay
February 10, 2026Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe kain friend wen we sorpose get na de friend wen resembo Jesus and wen go forlow us stand wen kata-kata bust.Today message of Hope dey tell us say God give us time and hin law for evrytin so make we no forlow eni pesin wen want change God time and law....more29minPlay
February 09, 2026Family mata - God word wen we dey take growPapa and mama wen wan get beta pikin go sabi praise de pikin wen e do good tin and go know how to manage am wen e no do good tin.Today message of Hope say God pipo know say na God make dem and evrytin wen dey de world dey show say na God make de world....more29minPlay
February 08, 2026Praya - God word wen we dey take growToday praya na for de gorvament and pipo for Abuja, Adamawa, Bauchi and odar state dem make God give dem sense to take work well.De message of Hope dey tell us say God don choose us as hin pipo from de beginning and so make we waka as God pipo....more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,407 episodes available.