Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,407 episodes available.
January 28, 2026Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe sikness wen dey make pikin bone soft so dat de bone fit bend or e brake and watin pesin fit do for dis sikness naim bi today mata.Today message of Hope say pesin wen get Jesus mind go know say Jesus go soon come and e go dey redi for Jesus....more29minPlay
January 27, 2026Pikin dem mata - God word wen we dey take growToday we tork abat de tin dem wen David do wen come make bad tin dem happen to am to show say watin pesin sow naim e go reap tru-tru.De message of Hope say pesin wen get Jesus mind go dey happi to do eni tin wen God want make e do...more29minPlay
January 26, 2026Family mata - God word wen we dey take growDe way wen papa and mama go take train deir pikin wen de pikin go bi beta pikin tomoro naim bi today mata.Today message of Hope say pesin wen get Jesus kain mind na pesin wen no dey carri shoda go up...more29minPlay
January 25, 2026Praya - God word wen we dey take growToday praya na God to epp us grow for hinside Jesus and make we get peace for hawa family.De message of Hope dey tell us say na differen kain mind dey dis world but God want make we get Jesus kain mind....more29minPlay
January 24, 2026Praise - God word wen we dey take growToday fess song na "Blessed Assurance" and de sekond song na "Because He Lives" so as we get Jesus and Jesus dey, no shakin for we.De message of Hope say since we get Jesus and we dey forlow an waka, we don alredi get de life wen no dey end....more29minPlay
January 23, 2026Family mata - God word wen we dey take growMoni na anoda tin wen dey worri woman and e fit make some woman waka de waka wen no good for eye.Today message of Hope say as we give Jesus hawa life and we dey waka as God want, devo no go fit win us for eni fite bikos Jesus don win for us...more29minPlay
January 22, 2026Family mata - God word wen we dey take growAnoda two tin wen musto dey hawa life if marrage for sorvive na watin oyibo dey call perseverance and praya.Today message of Hope say as kristian, we bi pipo wen dey run so make we run well so dat we go win dey prize wen bi Heaven...more29minPlay
January 21, 2026Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growWatin fit make pesin kidni die and how we go manage bodi wen hawa kidni no go die naim bi today mataDe message of Hope say beta kristian na pesin wen dey for war front and de war go end wen Jesus come so make we fite well so dat we go win...more29minPlay
January 20, 2026Pikin dem mata - God word wen we dey take growToday advise for hawa pikin dem na say as year dey start so make dem mind watin dem dey do bikos as pesin doam na so e go see am.De message of Hope say make we waka as Jesus waka so dat we go tru-tru bi beta kristian...more29minPlay
January 19, 2026Family mata - God word wen we dey take growHow man go take leave hin papa and mama den join hin wife make dem two bi one, as God tork naim bi today tork De message of Hope say as we bi God pikin, make hawa mind bi like Jesus mind and make odar pipo see Jesus for hawa life....more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,407 episodes available.