Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,407 episodes available.
January 08, 2026Family mata - God word wen we dey take growHow husband and wife go take prepare family wen dis new year go beta pass lass year naim bi today mata.Today message of Hope say de pipo wen dey laodicia church de boast tink say God no know dem and we too God know who we tru-tru bi....more29minPlay
January 07, 2026Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe way wen pesin wen dey drink go take commot for hinside de drink con bi beta pesin naim bi today mataToday message of Hope say kristian wen no go serious forlow God go see say only God go klin hin church wen de time rish....more29minPlay
January 06, 2026Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe way wen hawa pikin dem go take plan deir life and get beta mind wen go make dem fit get de kain beta life wen dem wantToday message of Hope say God know as we tru-tru bi and if we no forlow God as God want God sef know....more29minPlay
January 05, 2026Family mata - God word wen we dey take growDe way wen husband and wife go take join bodi wen dem go bi one pesin naim bi today mata.Today message of Hope bring us come de last church wen Jesus tell say dem no serious and hin go soon come con jorge dem...more29minPlay
January 04, 2026Praya - God word wen we dey take growToday praya na tanksgiving for all de tins wen God do for we lass year and as we enta new year too.De message of Hope dey tell us say God pipo wen go forlow an as de church for philadephia go get crown of life wen Jesus come....more29minPlay
January 03, 2026Praise - God word wen we dey take growToday fess song na "sing out" and de sekond song na "Beyond de open door"De message of Hope say God hate wen pipo dey scatar family church and comuniti bikos God plan na say all of us go bi one and hin and Jesus and Holy Spirit bi one...more29minPlay
January 02, 2026Woman dem mata - God word wen we dey take growAs na new year, we say make we trowey salut give de woman dem wen dey put ear for hawa program and na dat one we do.Today message of Hope say pesin wen dey lie for odar pipo head na pesin wen dey do watin God hate and dat pesin no go fit forlow God waka...more29minPlay
January 01, 2026Family mata - God word wen we dey take growAs today na new year, we dey salut hawa pipo and dey advise how family go take arrange demsef wen yawa no go dey for de new year.Today message of Hope say make we no carri hawa leg go whey trobo dey bikos God no dey happi with pipo wen dey waka yeye waka...more29minPlay
December 31, 2025Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe kain tin dem wen woman wen get belle go do wen e go take bon beta pikin naim bi today mata.Today message of Hope say pesin wen dey so so tink bad bad tin na pesin wen dey do watin God hate bikos who tink bad tin go soon do bad tin....more29minPlay
December 30, 2025Pikin dem mata - God word wen we dey take growWen hawa pikin dem get sef kontro e go make dem fit do watin dem plan and dem go fit bi beta pipo for kontreeToday message of Hope say wen pesin kill anoda pesin with hin hand or hin mouth dat na sometin wen God hate....more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,407 episodes available.