Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,408 episodes available.
December 20, 2025Praise - God word wen we dey take growHawa fess hymn today na "Just as I am" and de sekond hymn na "Jesus I come"Today message of Hope na de lesin wen say make we no desive odar pipo to forlow us serve juju bikos watin happun for Jezebel go fit happun if we no repent....more29minPlay
December 19, 2025Woman dem mata - God word wen we dey take growDe wahala wen women wen no get pikin for marrage dey see and watin e fit do for de mata naim bi today tork.Today message of Hope say make we no bi like de pipo wen dey Pergamon church wen dey put one leg for church and de odar life for juju house...more29minPlay
December 18, 2025Family mata - God word wen we dey take growAs we dey wan enta de new year make we try get respet for hawasef and for odar pipo and make we get fait for God.Today message of Hope say make we no bi like de pipo for pegamon wen put one leg for church and put de odar leg for juju....more29minPlay
December 17, 2025Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe way wen we go take manage hawa kidni make e no go spoil naim bi today mata.Today message of Hope say make we bi like de pipo wen dey Symrna church wen hold Jesus kakaraka even wen devo and wicked pipo dey kill dem...more29minPlay
December 16, 2025Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe kain wahala wen pikin dem go get wen dem no fit kontrol demsef as dem bodi dey do jigijigi naim bi today mata.Today message of Hope say God want make we come back come forlow am de way wen we forlow am wake wen we just give Jesus hawa life dat time....more29minPlay
December 15, 2025Family mata - God word wen we dey take growDe bad belle wen pesin dey get fit ton to sometin wen go bite de pesin tomoro like Cain story for Bybbo, so make we no get bad belle.Today message of Hope dey tell us say God dey see and e know all watin we dey do...more29minPlay
December 14, 2025Praya - God word wen we dey take growToday praya na for all de pipo wen dey govment make God give dem beta hat and for God pipo and pastor for de North.De message of Hope dey tell us say de same message wen Jesus give de seven church for Revelashun naim e dey give us too....more29minPlay
December 12, 2025Woman dem mata - God word wen we dey take growDe kain wahala wen wife dey see wen e no kwik born pikin and watin e go do for dat kondishun naim bi today mata.Today message of Hope say wen we get de kain fait wen dey make God happi, yanfu-yanfu blessing dey boku for hawa life...more29minPlay
December 11, 2025Family mata - God word wen we dey take growMan or woman wen no know watin e sorpose do as husband or wife, de one wen like shakis plus de one wen no dey pray na bad husband or wife.Today message of Hope say de wahala wen we dey see for life na de tin wen dey make hawa fait strong gidigba...more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,408 episodes available.