Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,408 episodes available.
November 30, 2025Praya - God word wen we dey take growToday praya na for all de wahala wen bandits and deir gang dey do for Nigeria and how God go take save us.De message of Hope dey tell us say sin bi like ashawo woman wen dey desive man enta sin....more29minPlay
November 29, 2025Praise - God word wen we dey take growToday fess song say na God dey give us hawa life as gift and de sekond song say Love go chnge hawa worldToday message of Hope say na wen Jesus come again naim only hin go separate good pipo from bad pipo....more29minPlay
November 28, 2025Woman dem mata - God word wen we dey take growWoman wen marray anoda husband wen get pikin and hin sef get pikin plenti wahala dey dey dat kain familyToday message of Hope dey tell us say de kain hat wen we get naim go let us fit hear God word and do watin e tork....more29minPlay
November 27, 2025Family mata - God word wen we dey take growHusband who wife wen dey tight hand no sabi give na one bad husband or wife wen we no sorpose bi.Today message of Hope dey tell us say wen we no do de tin wen make God put us for where we dey, dat one fit make God commot hand for hawa bodi...more29minPlay
November 26, 2025Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe tin wen mama dem go do wen deir small pikin no go get kro-kro for deir yansh naim bi today mata.Today message of Hope say today parabp dey tish us say wen we know watin God tork and we do as e tork we go bi wise and korret God servant....more29minPlay
November 25, 2025Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe tin wen pikin go see for hin bodi wen e go take know say e don dey ton to man or woman naim bi today mata.Today message of Hope say wen we do watin God tork we go bi like pesin wen build hin house for rock and de house no go fall lye-lye...more29minPlay
November 24, 2025Family mata - God word wen we dey take growWen dem sack man from hin work e no dey fit tell hin wife and wen de wife no dem go take am do sikrit wen odar pipo no go know.Today message of Hope say wen we give Jesus hawa life, we go bi lite like Jesus and we sorpose let hawa lite shine....more29minPlay
November 23, 2025Praya - God word wen we dey take growToday praya na say make God give kristian dem for de kontree hin Holy Spirit make dem bi like kristian dem wen dey de bybbo.De message of Hope say Jesus parabo abat new wine dey tish us say wen we give Jesus hawa life we sorpose change kon bi like Jesus...more29minPlay
November 22, 2025Praise - God word wen we dey take growToday fess song say make notin enta hawa life wen go make us put God for numba two and de sekond song say Jesus naim bi hawa shepherdDe message of Hope say notin wen we get for dis life go fit beta pass de life wen God go give us for heaven...more29minPlay
November 21, 2025Woman dem mata - God word wen we dey take growWen woman marray anoda husband bikos hin fess marrage scata or hin husband die, plenti wahala dey dey dat mata.Today message of Hope say even hawa life if e no dey God hand no bi sometin wen we go fit put hawa hope....more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,408 episodes available.