Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,409 episodes available.
September 22, 2025Family mata - God word wen we dey take growDe korret beta papa wen resembo God and wen good make evry pikin get naim bi hawa mata for today.Today message of Hope say God dey ans us say how e go tay rish bifor we go commot hawa hand from sin and dey do watin e say make we do?...more29minPlay
September 21, 2025Praya - God word wen we dey take growToday praya na for de korminiti dem wen Boko Haram don dey enta again dey kill pipo make God come epp de pipo.De message of Hope dey tell us say kweshun dem dey wen evrybodi musto ansa for dis life if we tru-tru dey forlow God waka....more29minPlay
September 19, 2025Woman dem mata - God word wen we dey take growDe way wen mama go take forlow hin pikin wen dey univasiti waka naim bi today mata.Today message of Hope say make we no bi pipo wen dey take mouth call Jesus oga kpata-kpata but we no dey do watin e say make we do....more29minPlay
September 18, 2025Family mata - God word wen we dey take growEni husband or wife wen still dey do like omomo for hin marrage na baby husband or wife we de call am, make dat pesin change.Today message of Hope dey tell us say make we no bi like de 5 foolish virgin wen too lazy to carri extra oil...more29minPlay
September 17, 2025Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe way we go take sleep beta sleep wen go make hawa bodi well kankpe naim be today mata.Today message of Hope say make we no bi like de savant wen dey do enihow bikos e tink say hin oga no go kwik come back. Jesus go come e no go tay again....more29minPlay
September 16, 2025Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe rezin wen make hawa pikin dem dey do boyfren and girlfren wen dey put dem for trobo naim bi today mata.Today message of Hope say make we get de life wen we no go take resembo world pipo but wen go show say we bi God pipo....more29minPlay
September 15, 2025Family mata - God word wen we dey take growAnoda kain papa wen dey na dat papa wen get moni to take do watin hin pikin want but e no get time for de pikin.Today message of Hope say as life dey had we go see plenti tins but make we rememba say Jesus na hawa friend....more29minPlay
September 14, 2025Praya - God word wen we dey take growToday praya na for Dangote and hin driva dem make dem stop to kill pipo and make pipo wen dey sik well and govament do beta tin for doktor and hosipito.De message of Hope say kontree fit had but God still dey do beta tin for hin pikin dem....more29minPlay
September 13, 2025Praise - God word wen we dey take growToday fess song na "Give Thanks" and de sekond song na "Count your Blessings"De message of Hope say make we get de hat to take dey tank God bikos God na God and e dey do plenti good tin for hawa life....more29minPlay
September 12, 2025Woman dem mata - God word wen we dey take growDe way wen mama go take manage hin pikin as e don dey univasiti naim we dey tork today.Today message of Hope say make we bi pipo wen dey do good bikos God want make hin pikin dem dey do good lyke God hinsef....more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,409 episodes available.