Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,409 episodes available.
September 01, 2025Family mata - God word wen we dey take growDe tin wen papa wen no know watin e go do for hin pikin sorpose do to take bi beta papa naim bi today mata.Today message of Hope dey tell us wen evrytin get as e bi make we trust God bikos e go fit change hawa kondishion....more29minPlay
August 31, 2025Praya - God word wen we dey take growToday praya na for all de wahala wen dey hawa kontree make God for epp us for de mata and make we get peace.De message of Hope say make we get hope for God bikos Jesus dey come take us go dt kindom wen e don go arrange....more29minPlay
August 30, 2025Praise - God word wen we dey take growToday fess song na praya make God tish us to get patience wen we pray and de sekond one say God go do watin e go do for hin time.De message of Hope today na de exampo of de pipo wen pray for bybbo wen we go fit kopi so dat we too go pray as dem pray...more29minPlay
August 29, 2025Woman dem mata - God word wen we dey take growDe tin wen mama go do wen e go take manage hin pikin wen bi dat kain 12 years dey go up naim bi today mata.Today message of Hope say wen sin dey pesin life and de pesin no dey pray as God want and no dey do watin God tork, God no go ansa hin praya....more29minPlay
August 28, 2025Family mata - God word wen we dey take growDe mata wen konsign watin husband and wife go dey do wen deir marrage go take bi beta marrage wen kata-kata no go dey naim bi today mata.Today message of Hope say God don give us plenti promise wen show say e dey hear and e go ansa wen we pray....more29minPlay
August 27, 2025Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe way wen mama dem go take dey give deir small pikin bress and de pikin fess food afta e pass 6 months naim bi today mata.Today message of Hope say wen we pray de kain praya wen God want make we pray den God go ansa hawa praya....more29minPlay
August 26, 2025Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe way wen papa and mama go take train deir pikin make e bi beta pikin wen go dey do watin papa and mama want naim bi today mata.Today message of Hope say wen give Jesus hawa life and dey do watin God tork, God go give us de tin dem wen we ans am...more29minPlay
August 25, 2025Family mata - God word wen we dey take growPapa wen no know enitin wen konsign hin pikin naim bi ignorant papa, beta papa na papa wen know hin pikin.Today message of Hope say de praya wen Go go hear na de praya wen get fait for hinside bikos wen we get fait God dey appi...more29minPlay
August 24, 2025Praya - God word wen we dey take growToday praya na for all hawa pipo wen dey put ear for hawa program for deir family, deir pikin, deir bodi and deir work.De message of Hope dey tell us say praya na say we dey forlow God tork as pesin dey forlow hin friend dey tork...more29minPlay
August 23, 2025Praise - God word wen we dey take growToday fess song na Jehovah Jireh and de sekond song say God want to dey hear you sing all de time.De message of Hope say wen we don pray finish make we rememba to praise God and to tank am for evrytin wen e dey do for hawa life....more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,409 episodes available.