Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,409 episodes available.
July 03, 2025Family mata - God word wen we dey take growWife wen no dey forlow hin husband tork na one sign say trobo don enta de house and husband sorpose setto de mata.De message of Hope say wen God tork sometin, de tin must happun as God tork am so make we no dey take God work play....more29minPlay
July 02, 2025Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe kain sikness wen worri fit put for hawa bodi and how we go take commot worri for hawa life naim bi today mata.Today message of Hope say make we shine hawa eye so dat wayo wayo pipo no go desive us con do watin God say make we no do....more29minPlay
July 01, 2025Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe tin hawa pikin dem go do for skool wen dem go take fit pass and do de kain work wen dey deir mind naim bi today tork.Today message of Hope say wen we no do watin God tell us dem enitin wen we see for de mata, we go manage am....more29minPlay
June 30, 2025Family mata - God word wen we dey take growOne big work wen God give man na say make go dey provide de tin wen hin family sorpose get and chop.De message of Hope say wen we hear God word, make we do de tin wen God say make we do. Na dat one bi watin God want...more29minPlay
June 29, 2025Praya - God word wen we dey take growToday praya na for Benue state pipo for de family wen dem kill deir pipo and bon dier propati.De message of Hope say God de tell hin pipo de tin wen e dey do and wen God tell pesin watin e go do, e go good make de pesin do am....more29minPlay
June 28, 2025Praise - God word wen we dey take growToday fess song na "Heaven come down" and de sekond song na "Obey" and tru-tru God want make we do watin hin tork.De message of Hope say de tins we dey do bi like seed wen we dey plant, e go grow and e go bring harvess so make we mind watin we dey do...more29minPlay
June 27, 2025Woman dem mata - God word wen we dey take growDe tin we go tell boy pikin wen go make am hold bodi and no sleep with eni girl bifor e marray naim bi today mata.Today message of Hope na warning make pipo no dey swim for hinside sin bikos God no dey forgive pipo wen like sin and wen no want commot....more29minPlay
June 26, 2025Family mata - God word wen we dey take growDe way we go take manage kworel for family and how we no go dey use bad bad word so dat marrage no go scatar naim bi today mata.Today message of Hope say God want give us hin Spirit so make we commot bodi for sin and forlow God like beta pikin...more29minPlay
June 25, 2025Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growFruit and vegetable like orange and ugu wen pesin go chop for evening naim bi lite food wen good for bodi.Today message of Hope say wen we dey choose friend make we wise choose de friend wen go make hawa life beta...more29minPlay
June 24, 2025Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe tin wen dey make pipo dey choose de kain wok wen dem choose say dem go do for deir life tomoro naim bi today mataToday message of Hope say make we no forlow bad pipo bi friend bikos pipo go know who you bi from de kain friend you day forlow...more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,409 episodes available.