Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,411 episodes available.
October 26, 2024Praise - God word wen we dey take growToday fess song say we go fit do evritin bikos God give us pawa and de sekond song say na hinside God we dey hide wen wahala deyDe message of Hope dey tell us say wen God dey hawa side and we no get sin for hawa life den bad tin no fit do us....more29minPlay
October 25, 2024Woman dem mata - God word wen we dey take growWoman wen dey lie give anoda woman wen fit make de odar woman commot for hin husband house no bi beta pesin.De message of Hope dey tell us say Jesus don show us exampo as we go take forlow God waka wen we go take fit do watin God tork...more29minPlay
October 23, 2024Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe tin dem wen man wen get man kansa go fit do to take manage hin bodi naim doktor tork today.Today message of Hope dey tell us say God no dey forget hin pipo and wen we know say God get us for mind, we go fit do watin e want make we do....more29minPlay
October 22, 2024Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe tin dem wen hawa pikin dem dey do wen don bi like god for deir life wen if dem no do am deir bodi no dey well naim bi today mata.Today message of Hope dey tell us say wen we know say God dey hawa side we no go fear to do watin e say make we do....more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,411 episodes available.