Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,411 episodes available.
October 11, 2024Woman dem mata - God word wen we dey take growMake woman dem get sense make dem no dey bikos of eni man dey fite demsef again bikos dat no bi beta tin.Today message of Hope say Sunday shursh wen pipo dey go today na watin pipo wen de Sun bi deir god dey do....more29minPlay
October 10, 2024Family mata - God word wen we dey take growToday tork na say make hawa husband bi bood exampo for hawa pikin dem and make dem protek de family.De message of Hope dey tell us say God no want make we take eno odar tin take do God for hawa life....more29minPlay
October 09, 2024Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growNa man dey get de kansa wen doktor put mout today and eni man wen don reach 40 years sorpose dey do test make dis dis kansa no enta hin bodi.Today message of Hope say pipo wen take de sun wen God make take do deir god naim pipo wen God dey forbid....more29minPlay
October 08, 2024Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe tin wen enta pesin ear dey from de ear enta hin hat so make hawa pikin dem mind de kain song wen dey enta deir ear.Today message of Hope say na de 144,000 pipo wen stand for God for hinside deir wahala naim pipo go come know say devo na bad devo....more29minPlay
October 07, 2024Family mata - God word wen we dey take growLife bad now so make man no dey kip sekret for eni tin wen e dey do so dat his family go fit know if sometin wen bad happun to am.Today message of Hope dey tell us say de 144,000 pipo so go get beta blessing for heaven and nobodi go fit sing deir song....more29minPlay
October 06, 2024Praya - God word wen we dey take growToday praya na for hawa old pipo dem and pipo wen don ritaya so dat God go make govment pay dem deir penshion De message of Hope dey tell us say na de 144,000 pipo naim go fit stand as kristian for de wahala wen go dey bifor Jesus go come....more29minPlay
October 05, 2024Praise - God word wen we dey take growToday two song na de old hymn, "I have decided" and de sekond one na "Give me de Bybbo"De message of Hope say as we don give Jesus hawa life make we read hawa Bybbo bikos na God word bi de food wen we go take grow....more29minPlay
October 04, 2024Woman dem mata - God word wen we dey take growMake we as woman no dey get long troat dey go marray man wen don get wife for house bikos one man with plenti wife no bi God plan.Today message of Hope dey tell us say as we don give Jesus hawa life, we musto dey rememba say we bi God pikin....more29minPlay
October 03, 2024Family mata - God word wen we dey take growHusband wen get plan for hin family and wen dey bring moni wen de family go take manage na man wen know say hin bi de head of hin family.De message of Hope say wen we dey do beta tin wen go make pipo know say we bi God pikin, we go bi beta kristian....more29minPlay
October 02, 2024Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe tin wen pesin fit do wen kansa no go enta bodi and watin pesin wen get am fit do naim bi watin doktor tork today.Today message of Hope say kristian wen wan stand gidigba as God pikin musto forlow odar kristian go shursh and serve God...more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,411 episodes available.