Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,411 episodes available.
October 21, 2024Family mata - God word wen we dey take growWife dem want make deir husband sabi manage moni and make dem take all deir mind and bodi take dey hinside de marrage.Today message dey tell us say bikos we get God and God na tork-na-do, e no dey fail we sef go fit do watin God say make we do....more29minPlay
October 20, 2024Praya - God word wen we dey take growToday praya na make God make sik pipo well and make woman dem wen get belle bon well, make mama dey and make pikin dey.De message of Hope say wen hawa life dey God hand and we trust God, e go give us pawa take do watin e want make we do....more29minPlay
October 19, 2024Praise - God word wen we dey take growToday two song dey tell us say God go fit make road wen e bi like say we no get road to pass bicos God get [awa to do eni tin.De message of Hope dey tell us say God no dey forget hin pipo, de wahala fit tay but God go rememba as e rememba Rachael...more29minPlay
October 18, 2024Woman dem mata - God word wen we dey take growToday lesin for hawa stori bi say make we as woman no dey tork or do eni tin wen go fit scatar anoda woman marrage.De message of Hope dey tell us say Jesus and all hin disiapo go shursh for sabat and we too sorpose go shursh for sabat....more29minPlay
October 17, 2024Family mata - God word wen we dey take growHusband wen bi beta head na ma wen get beta karacta wen make am get good name wen bi blessing for hin wife and pikin dem.Today message of Hope tell us say God naim give we de sabat and since de world start naim God pipo don dey kip de sabat as God tork....more29minPlay
October 16, 2024Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe tin wen man go see for hin bodi wen e go take know say e get prostrate kansa.Today message of Hope dey tell us say God no forget de Sabbath and e no want make we too forget de Sabbath....more29minPlay
October 15, 2024Pikin dem mata - God word wen we dey take growMake hawa pikin den no let pipo make dem dey do bad tin but make dem strong and do watin good for deir life.Today message of Hope dey tell us safe as Israel tay for Egypt, God no forget dem, e still come save dem wen de time reach....more29minPlay
October 14, 2024Family mata - God word wen we dey take growTiree tins wen wife dem want make deir husband do for dem naim bi today tork.De message of Hope dey tell us say God rememba Joseph for all de suffa wen e suffa and God come do watin e promise Joseph....more29minPlay
October 13, 2024Praya - God word wen we dey take growToday praya na for hawa family dem, make God kip husband and wife togeda and makepikin dem enta skool.De message of Hope dey tell us say God no dey forget hin pipo and God rememba Noah commot from the boat afta watar don dry from de ground....more29minPlay
October 12, 2024Praise - God word wen we dey take growToday fess song na "I die to mysef" and de sekond song na "To live is Christ".De message of Hope say wen we tin say e get watin we dey do by hawasef wen we go take richus for God eye naim bi say we don fail....more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,411 episodes available.