Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
FAQs about CarryGo:How many episodes does CarryGo have?The podcast currently has 760 episodes available.
October 14, 2021Wen Video Game Don Enter BodyAfrica nko dem no fit count how many people dey even play this game dem say for for here e don turn part of us say e don dey our body . Every year na so so new game dey show face with better better ways to take enjoy am . So we sef go Sidon dey play all...more8minPlay
October 14, 2021No forget to get regular Pap smearWHY THEM THEY DO THIS TEST This HPV virus dey move from one person to another wen man and woman sleep together and play love play . The virus so go come cause swelling of the cervix and e fit lead to cancer ....more5minPlay
October 14, 2021Why Women Hair Dey CutO bob ! You know say na about 50-100 strands of hair person dey loss everyday ?? And no be only for man body e common o e common for women sef . Na man own we dey quick see because e no go get front hair again (baldness) ....more5minPlay
October 14, 2021How to sabi one on one yarning with una doctorMany people no dey like reach doctor side cos of all the kain question wen doctor go begin ask . Shame go begin catch some people wen person wen be stranger begin touch them body or ask them deep deep questions....more7minPlay
October 14, 2021Hepatitis B na silent killerJohnson don dey go hospital everytime for like 4 months . E dey treat malaria bcos sign wen e body give am na malaria sign (e no dey hungry , body dey so so pain am , e too dey tire) The sign come dey worse as the day dey go e begin lean e come even notic...more7minPlay
October 14, 2021Kelekele blood pressure problem wey fit cause wahala for woman wey get belleIf the answer to this questions na Yes yawa don gas be that bcos e mean say the woman don get Pregnancy Induced Hypertension a.k.a Pre-eclampsia. Pregnant woman wen get pre-eclampsia go begin get convulsions wen dem no go fit control and from there e go...more6minPlay
October 14, 2021When woman monthly flow stop body go begin hotNkiru sabi joke well well and everybody know she say wen she dey take this her holiday so for place wen hot she no dey enter kitchen at all . She don dey enter stage wen be say her monthly flow go stop(menopause)and she dey try make sure say...more6minPlay
October 14, 2021How your body go fit stand gidigbaE get wetin oyibo people dey call Body Immunity and na the body immunity na him your body dey take battle the small small living things wen our corocoro eye nor fit see wen dey our surrounding wen fit make person sick....more6minPlay
October 14, 2021ACNE: THE FALLING HANDE don pass 10 years when Amy dey battle with pimples . The first time wen pimples show na wen she just begin mature. Wen Amy dey secondary school na so her mates dey take am play dey use the pimples laugh am ....more6minPlay
October 14, 2021ACNE: THE FALLING HANDE don pass 10 years when Amy dey battle with pimples . The first time wen pimples show na wen she just begin mature. Wen Amy dey secondary school na so her mates dey take am play dey use the pimples laugh am ....more6minPlay
FAQs about CarryGo:How many episodes does CarryGo have?The podcast currently has 760 episodes available.