Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
FAQs about CarryGo:How many episodes does CarryGo have?The podcast currently has 760 episodes available.
October 14, 2021Fake belle: woman wen get belle without pikinThird year reach them begin happy say as oyibo dey talk say “third try is a charm ” say na dia time be this . All this while , na so so visit to doctor waka dem dey o . Them reach fertility clinic sef ....more6minPlay
October 14, 2021Shooting blanks (low sperm count ) and treatment wen dey possibleAnd na common kamuka wen dey affect many couples . For many cases , the man fit get get some kain biological problem wen dey prevent am from scoring goal (fertilization and conception) and low sperm count (shooting blanks) na em common pass....more7minPlay
October 14, 2021Dog bite – Nor allow rabies catch you off guard.The dog been dey respond well to moses before e bite am . People like to the call dog man best friend and them like to dey keep am for house as pet and d way dem dey behave dey easy to love and predict....more8minPlay
October 14, 2021Autism – why your pikin no be like say e different .I wan yarn una chad tori: Chad na the second pikin wey em mama born. Em mama and papa dey worry for am cos e don reach 18 months and e no dey follow anybody play. E no go even smile or laugh wen dem dey smile gibe am and em senior brother no be like that,...more8minPlay
October 14, 2021Loud snoring and unnecessary tiredness or daytime sleepiness fit be signs of Sleep ApneaThis condition dey lead to frequent, pause for the process of breathing wen you nor fit control, when fit make you wake suddenly while you dey sleep....more8minPlay
October 14, 2021Hypochondria – symptoms wen no get disease.“Betty, stop all this your worry worry about any little pain. E fit be ulcer, or e fit be nothing no need for you to worry,” na wetin her roommate Lizzy take reply her be that. And the reply na ‘you don start again ’ na your way ....more7minPlay
October 14, 2021Change In My Hands – by Mrs. Fiyinfolu Tedimola.Change In My Hands – by Mrs. Fiyinfolu Tedimola....more4minPlay
October 14, 2021Preserve Your Sight by Avoiding this Common Cause of BlindnessPreserve Your Sight by Avoiding this Common Cause of Blindness...more6minPlay
October 14, 2021Antibiotic Misuse: Don’t Kill a Fly With a HammerNgozi is feeling run-down and feverish. Her nose is congested. Between her demanding job as a tailor and end-of-year festivities, she has not had a good night sleep in the last 3 weeks....more9minPlay
October 12, 2021Preserve Your Sight by Avoiding this Common Cause of BlindnessGlaucoma is the most common cause of preventable irreversible blindness in the world, and the second leading cause of blindness in sub-Saharan Africa, behind cataract. While glaucoma is a problem worldwide, it can be particularly devastating in Africans.....more6minPlay
FAQs about CarryGo:How many episodes does CarryGo have?The podcast currently has 760 episodes available.