Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
FAQs about CarryGo:How many episodes does CarryGo have?The podcast currently has 760 episodes available.
November 15, 2021Post covid 19 lifestyle you should be consideringMake we try to adapt positive lifestyle changes. Leave stress eating and couch-surfing behind and try to eat healthy food and exercise regularly. Make sure say you get regular health checks as well....more5minPlay
November 06, 2021Self-help for weight lossSelf-help for weight loss. Aman from CUTICA Health interviews a successful patient and a medical expert in this podcast....more1h 9minPlay
October 14, 2021Pain for chest: wetin you suppose know.You wan sabi chest pain wey be from heart wahala? Listen well well to this podcast....more5minPlay
October 14, 2021Postpartum Depression“For this pidgin English tori, MO wen dey bring una ogbonge gist from CUTICA Health go yarn about one main sickness wen doctor dey call Postpartum Depression. E dey common for women wen just born pikin. No woman suppose suffer bcos e close mouth....more9minPlay
October 14, 2021Stomach Ulcer (Belle Sore)Belle Sore We go tori about Sore wen people dey get for belle and na bacteria or over use of some kind medicine like aspirin or ibuprofen dey cause am . Some of the signs na belle pain -belle go dey hot the person go dey bej anyhow belle go dey carry...more9minPlay
October 14, 2021Migraine“You don hear about that headache wen dey worry only one side of person head ? Na him we go yarn about today…the oyibo name na Migraine. Oya alele listen to the tori. No forget to dey join MO every week for gist as e dey hot....more9minPlay
October 14, 2021Helping Girls Develop a Healthy Body Image (How we Fit Epp Small Girls Love Their Body)Na wetin dey reign for area children dey learn pass as them dey grow but mama and papa get power over pikin pass outsiders . The painful thing be say many mama and papa no even know say them get this power talkless of make them sabi use the power ....more8minPlay
October 14, 2021Preserve Your Sight by Avoiding this Common Cause of BlindnessPreserve Your Sight by Avoiding this Common Cause of Blindness...more6minPlay
October 14, 2021Chronic pelvic pain (Pain Under Belle Wey no Go)Chronic pelvic pain (Pain Under Belle Wey no Go)...more6minPlay
October 14, 2021Operation to change body don common for Africa.The way wen to dey do operation to take change some parts of body don take common for many African countries no be small tin o. We go yarn about wetin come make e be say our people wan come join oyibo people begin pay doctor to helep dem change dia body....more8minPlay
FAQs about CarryGo:How many episodes does CarryGo have?The podcast currently has 760 episodes available.