How Una See Am Podcast

How Una See Am Podcast

Download on the App Store

How Una See Am Podcast episodes

  • S5 E10: Wetin be your 'ship?

    Send us Fan Mail

    #SabiNation, today we ask one big question, "wetin be ur 'ship?" which one yu dey for inside? na companionship? situationship? friendship? abi partnership? For real, wetin be ur 'ship?...   #howunaseeampodcast   #femiandmaazi

    To leave us message, you fit go on top our social media platforms;

    Facebook: How Una See Am Podcast
    Instagram: @officialhusapodcast
    Twitter: @HusaPodcast
    YouTube: How Una See Am Podcast

    Una fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.

    **Music Credits:

    • UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
    • Afrobeat 2023 Mix
    54 min
  • S5 E7: Na health and safety negligence!

    Send us Fan Mail

    #SabiNation, today, we torchlight di boat accident wey claim di life of one Nollywood actor and discuss di issues wey surround di accident....   #howunaseeampodcast   #femiandmaazi

    To leave us message, you fit go on top our social media platforms;

    Facebook: How Una See Am Podcast
    Instagram: @officialhusapodcast
    Twitter: @HusaPodcast
    YouTube: How Una See Am Podcast

    Una fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.

    **Music Credits:

    • UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
    • Afrobeat 2023 Mix
    44 min
  • S5 E8: Teachability

    Send us Fan Mail

    #SabiNation, today, we talk about one of the key ingredients to personal growth wey fit  change every aspect of our lives....   #howunaseeampodcast   #femiandmaazi

    To leave us message, you fit go on top our social media platforms;

    Facebook: How Una See Am Podcast
    Instagram: @officialhusapodcast
    Twitter: @HusaPodcast
    YouTube: How Una See Am Podcast

    Una fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.

    **Music Credits:

    • UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
    • Afrobeat 2023 Mix
    47 min
  • S5 E6: Be Vulnerable

    Send us Fan Mail

    #SabiNation, today, we ask one simple question; You dey share your real self with others? We discuss wetin e mean to dey vulnerable, the positive and negative impact and how we fit dey intentional about how we express oursef to others.  #howunaseeampodcast   #femiandmaazi

    To leave us message, you fit go on top our social media platforms;

    Facebook: How Una See Am Podcast
    Instagram: @officialhusapodcast
    Twitter: @HusaPodcast
    YouTube: How Una See Am Podcast

    Una fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.

    **Music Credits:

    • UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
    • Afrobeat 2023 Mix
    39 min
  • S5 E5: Deplorables, Flying Monkeys, Onlookers

    Send us Fan Mail

    #SabiNation, today, we talk about Deplorables, Flying Monkeys and Onlookers, we con ask the question, "Which kin citizen yu be?"... Yu wan know wetin all dis big grammar mean? Oya, press play!!! ▶️🎙️  #howunaseeampodcast   #femiandmaazi

    To leave us message, you fit go on top our social media platforms;

    Facebook: How Una See Am Podcast
    Instagram: @officialhusapodcast
    Twitter: @HusaPodcast
    YouTube: How Una See Am Podcast

    Una fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.

    **Music Credits:

    • UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
    • Afrobeat 2023 Mix
    41 min
  • S5 E4: Wetin be your Routine?

    Send us Fan Mail

    #SabiNation, today, we talk about those small small things wey we suppose dey do everyday to help us build the correct behaviour to achieve our goals.  #howunaseeampodcast   #femiandmaazi

    To leave us message, you fit go on top our social media platforms;

    Facebook: How Una See Am Podcast
    Instagram: @officialhusapodcast
    Twitter: @HusaPodcast
    YouTube: How Una See Am Podcast

    Una fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.

    **Music Credits:

    • UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
    • Afrobeat 2023 Mix
    43 min
  • S5 E3: How yu see MUSIC?

    Send us Fan Mail

    #SabiNation, today, we talk about MUSIC, how we dey connect with music, how e take shape our emotions over di years, how music dey shape society and we finally put di argument about Grammys to rest with the help of DJA. 😊😇  #howunaseeampodcast   #femiandmaazi

    Feature: DJ Abass
    Video on Grammys

    To leave us message, you fit go on top our social media platforms;

    Facebook: How Una See Am Podcast
    Instagram: @officialhusapodcast
    Twitter: @HusaPodcast
    YouTube: How Una See Am Podcast

    Una fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.

    **Music Credits:

    • UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
    • Afrobeat 2023 Mix
    54 min
  • S5 E2: Yu be Hoarder?

    Send us Fan Mail

    #SabiNation, today, we touchlight dis matter of keeping thinz wey we no really need or wey we no dey use again until di whole house go con be lik refuse dump 😊😇  #howunaseeampodcast   #femiandmaazi

    To leave us message, you fit go on top our social media platforms;

    Facebook: How Una See Am Podcast
    Instagram: @officialhusapodcast
    Twitter: @HusaPodcast
    YouTube: How Una See Am Podcast

    Una fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.

    **Music Credits:

    • UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
    • Afrobeat 2023 Mix
    44 min
  • S5 E1: Dem Scam us?

    Send us Fan Mail

    #SabiNation, Happy New Year!!!... on #HUSAPodcast today, we reason some things wey we don take as normal but wen we look deeper, e wan com be lik sey na scam dem scam us. 😊😇  #HowUnaSeeAmPodcast  #FemiAndMaazi

    To leave us message, you fit go on top our social media platforms;

    Facebook: How Una See Am Podcast
    Instagram: @officialhusapodcast
    Twitter: @HusaPodcast
    YouTube: How Una See Am Podcast

    Una fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.

    **Music Credits:

    • UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
    • Afrobeat 2023 Mix
    • Umbrella - Nasboi

    **Photo Credits:

    • Photo by Cottonbro Studio
    37 min
  • S4 E21: Season Finale | Celebrities wey we no dey celebrate

    Send us Fan Mail

    #SabiNation, on dis last episode for season 4, we wan thank una for all the comments, likes and shares wey una use take support us all thru di season.... we truly appreciate. We wish una a prosperous 2024 in advance 😊😇  #HowUnaSeeAmPodcast  #FemiAndMaazi

    To leave us message, you fit go on top our social media platforms;

    Facebook: How Una See Am Podcast
    Instagram: @officialhusapodcast
    Twitter: @HusaPodcast
    YouTube: How Una See Am Podcast

    Una fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.

    **Music Credits:

    • UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
    • Afrobeat 2023 Mix
    • Umbrella - Nasboi
    43 min

About How Una See Am Podcast

From the publisher's feed

Dis na Ogbonge pidgin talk talk show wey we dey host ontop podcast to talk about plenty things wey dey affect us as a people and our community. The hosts for dis talk talk show na two brothers,…