See, e get somethings wey dey quick to dey make me vex, wey go make me go from "you know" to just vex. Ma people, nothing cool about obesity as far as am concern, i know say e get some people wey dey struggle with obesity and are seriously trying to lose some weight, but wetin dey vex me be those fat people wey no get shame at all at all. If you be celebraty or you called yourself celebraty, I wan make you sabi say u be role model to some Children, so make you no come on social media come dey tell little Children say, it is okay to be fat, there is nothing okay in being obessed, so Lizzo, abi wetin be your name, PUT SOME FUCKEN CLOTHS ON.