
Sign up to save your podcasts
Or


2023 election don dey reach small small, me i still dey ask say, na who fit come deliver our sweet nation Naija from her present predicament? Listen....
Some ´body bin shark ogogoro finish come talk say we decent from Monkeys and ape, dis one i no need to write too long, just listen for yourself......
This na one of those kind episode wey make you feel say i don dey kolo but make we ask ourselves abeg, where we as darky people really bin comot from come and wetin we do wey make everybodi hate us so damn much? Listen......
E fit bi say I dey yarn Non sense wey no make sense but i fit guarantee you say some of the things wey dey happen in your life come from the negative spirit surrounding the people you hand around with, listen...
Dis one heavy pass me so i go just shut my mouth and allow una listen to wetin I get to yarn..
Na dis oil here na im i wan yarn about today, e get somethings wey be say we dey ignore, instead make we dey do or dey eat the things wey we sabi say dey good for our body, we dey instead chose to do and eat and apply the wrong and dangerous things on our body, make we talk about this organic oil.
Check out the Oil Here
I don talk am before say, nothing for this life wey we live be "by force" so why u dey worry about the things wey you no fit change? Why are you killing and stressing yourself over things and situations you cant change?
Visit our store
So people, we dey talk say, Wahala dey sleep, yanka kom wake am up, e get somethings wey be say you just no fit wrap your head around it, e go just make you dey scratch your head and in some instances you go just begin dey laugh because you sabi say in your Universe dat kind thing no fit happen, infact make una just listen to this tori first.
Check out our store
is salt bad for your health? wetin salt dey do inside your body and how does it affect your well being? abi na English we wan yarn now? lol!!
Check out the Mmayaha Oil Here Its an organic 100% pure palm kernel oil, makes your skin smooth, gets rid of wriggles, helps with loss of hair, its what am using and it makes my 40something year old skin looks like a 10year old, try it on our site.
picture
In all my life on this our beautiful, i have never one came across a darky person wey get food allergy, we dey wag everything, as in everything and i mean literary, but me, anytime I eat something for here I go begin dey cough but as I go reach my Country Naija dey eat dem same things, nothing happened so e come dey make me wonder say, Wetin dey go On?
From the publisher's feed