
Sign up to save your podcasts
Or


Today episode of Pidgin Reviews Podcast na for Olukorede Yishau wey write After The End!This episode na for The Bagus NG, number one platform for Africa wey sabi book matter! Dem dey Lagos sef. Ijeoma edit the episode and na for her house we record am. Big ups to Ijeoma our content person! Follow, like and share this episode abeg!#OlukoredeYishau #AfterTheEnd #PidginReviewsPodcast #TheBagusNG #AfricasForemostLiteraryHub
Today tok tok for Pidgin Reviews Podcast na author wey dem dey call Oyin Olugbile wey write Sanya. ***************** The Bagus NG na ogbonge platform for Africa wey sabi this book mata pass and dem dey Lagos, Nigeria. **************** Pesin wey edit podcast na: Ijeoma
Where dem shoot the podcast na: Ijeoma house Pesin wey tok di tok na: Ijeoma wey be awa content pesin. #OyinOlugbile #TheExtortionist #PidginReviewsPodcast #Sanya #NaijaStories #AfricasForemostLiteraryHub
Today tok tok for Pidgin Reviews Podcast na author wey dem dey call Chuma Nwokolo wey write The Extortionist. *****************
The Bagus NG na ogbonge platform for Africa wey sabi this book mata pass and dem dey Lagos, Nigeria. ****************
Pesin wey edit podcast na: Ijeoma
Where dem shoot the podcast na: Ijeoma office.
Pesin wey tok di tok na: Ijeoma wey be awa content pesin. #ChumaNwokolo #TheExtortionist #PidginReviewsPodcast #TheBagusNG #NaijaStories #AfricasForemostLiteraryHub
Today tok tok for Pidgin Reviews Podcast na author wey dem dey call Philip Phil-Ebosie wey write The Cyclist wey we use start away Season 2. *****************
The Bagus NG na ogbonge platform for Africa wey sabi this book mata pass and dem dey Lagos, Nigeria. ****************
Pesin wey edit podcast na: Ijeoma
Where dem shoot the podcast na: Ijeoma office Pesin wey tok di tok na: Ijeoma wey be awa content pesin. #PhilipPhilEbosie #TheCyclist #PidginReviewsPodcast #TheBagusNG #NaijaStories #AfricasForemostLiteraryHub
Today tok tok for Pidgin Reviews Podcast na author wey dem dey call John Munonye Kachingwe wey write The Only Son.
*****************
The Bagus NG na ogbonge platform for Africa wey sabi this book mata pass and dem dey Lagos, Nigeria. ****************
Pesin wey edit podcast na: Ijeoma
Where dem shoot the podcast na: Ijeoma house Pesin wey tok di tok na: Ijeoma wey be awa content pesin.
#JohnMunonye #TheOnlySon #PidginReviewsPodcast #TheBagusNG #NaijaStories #AfricasForemostLiteraryHub
Today tok tok for Pidgin Reviews Podcast na author wey dem dey call Aubrey Kachingwe wey write No Easy Task.
Make una no forget to SUBSCRIBE, LIKE & COMMENT abeg.
*****************
The Bagus NG na ogbonge platform for Africa wey sabi this book mata pass and dem dey Lagos, Nigeria. ****************
Pesin wey edit podcast na: Ijeoma
Where dem shoot the podcast na: Ijeoma house Pesin wey tok di tok na: Ijeoma wey be awa content pesin.
#AubreyKachingwe #NoEasyTask #PidginReviewsPodcast #TheBagusNG #MalawianLiterature #AfricasForemostLiteraryHub
Today tok tok for Pidgin Reviews Podcast na author wey dem dey call Camara Laye wey write The African Child.
Make una no forget to SUBSCRIBE, LIKE & COMMENT abeg.
*****************
The Bagus NG na ogbonge platform for Africa wey sabi this book mata pass and dem dey Lagos, Nigeria. ****************
Pesin wey edit podcast na: Ijeoma
Where dem shoot the podcast na: Ijeoma house Pesin wey tok di tok na: Ijeoma wey be awa content pesin.
#CamaraLaye #TheAfricanChild #PidginReviewsPodcast #TheBagusNG #AfricasForemostLiteraryHub
Today tok tok for Pidgin Reviews Podcast na author wey dem dey call Wole Soyinka wey write The Lion and the Jewel.
*****************
The Bagus NG na ogbonge platform for Africa wey sabi this book mata pass and dem dey Lagos, Nigeria. ****************
Pesin wey edit podcast na: Ijeoma
Where dem shoot the podcast na: Ijeoma house
Pesin wey tok di tok na: Ijeoma wey be awa content pesin. #WoleSoyinka #TheLionAndTheJewel #PidginReviewsPodcast #TheBagusNG #AfricasForemostLiteraryHub
Today tok tok for Pidgin Reviews Podcast na author wey dem dey call Elechi Amadi wey write The Concubine.
*****************
The Bagus NG na ogbonge platform for Africa wey sabi this book mata pass and dem dey Lagos, Nigeria. ****************
Pesin wey edit podcast na: Ijeoma
Where dem shoot the podcast na: Ijeoma house Pesin wey tok di tok na: Ijeoma wey be awa content pesin.
#ElechiAmadi #TheConcubine #PidginReviewsPodcast #TheBagusNG #AfricasForemostLiteraryHub