Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,413 episodes available.
August 30, 2023Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe kain tin wen we fit do for pesin wen dey get heart attack bifor we go take am go hospito naim bi today mata.Today message of Hope dey tell us say e no mata de wahala wen we see for life, God get beta plan and promise for hinside in word for we....more29minPlay
August 29, 2023Pikin dem mata - God word wen we dey take growHow hawa pikin dem go take choose watin dem go learn for skool wen dem go take work tomoro naim bi today mata.De message of Hope dey tell us say wen we know say Jesus dey waka for hawa front, we go fit do watin God want make we do....more29minPlay
August 28, 2023Family matter - God word wen we dey take growWatin dey happun for marrage wen husband and wife begin suspet demsef naim bi today tork.De message of Hope dey tell us say wen we know say God na tork-na-do we go get strong mind take do watin God want make we do....more29minPlay
August 27, 2023Praya - God word wen we dey take growToday praya konsign Nnamdi Kanu and de wahala wen dey for Ibo side bicos of am and make God stop Asari Dokubo and hin wahala.De message of Hope dey tell us say wen hawa life dey God hand e no mata de wahala wen we see, we go win....more29minPlay
August 26, 2023Praise - God word wen we dey take growHawa fess song say make we trust God and de sekond song say na God bi de protector of hawa soul.Today message of Hope dey tell us say na God bi hawa beta and korret epp so make we put hawa trust for God bicos e go epp us....more29minPlay
August 25, 2023Woman dem mata - God word wen we dey take growWoman wen wan happi na woman wen don put hin life for Jesus hand and e dey forlow God waka and dey do watin God say make e do.Today message of Hope dey tell us say wen we give Jesus hawa life, we no go fear bicos God stand gidigba for we....more29minPlay
August 24, 2023Family matter - God word wen we dey take growEni marrage wen go stay reach evening na marrage wen husband and wife go for trust demsef and de ask kweshion to know.De message of Hope dey tell us say na de Holy Spirit go give us sef kontrol as we dey forlow God waka....more29minPlay
August 23, 2023Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe kain sikness wen tetanus bi, how pesin fit take get am and watin we go do make we no for get am naim bi today mata.Today message of Hope dey tell us say wen we get de kain fait wen blind Bartimaus get and we call Jesus e go ansa we....more29minPlay
August 22, 2023Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe tin wen hawa pikin dem go do to take redi for eni wahala wen dey for front as dem de waka for life naim bi today mata.Today message of Hope dey tell us say plenti wahala dey for life but if we get Jesus for hawa life we go win....more29minPlay
August 21, 2023Family matter - God word wen we dey take growMama wen bi beta mama sorpose train hin pikin dem, de boy and de girl dem well so dat dem go bi beta papa and mama tomorrow.Today message of Hope dey tell us watin de cross wen Jesus for die dey tell us abat God and de love wen God get for we....more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,413 episodes available.