Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,413 episodes available.
September 09, 2023Praise - God word wen we dey take growHawa fess song say make God hold hawa hand and de sekond song say for de time wen we need now, we need Jesus make e save we.De message of Hope dey tell us say dis like na race, na run we dey run so make we run beta run so dat we go enta heaven...more29minPlay
September 08, 2023Woman dem mata - God word wen we dey take growWen we love hawasef sotay we no con dey fit love odar pipo den hawa love no bi beta love and Godno go happi.De message of Hope dey tell us say de love wen we get for hawa nebor na one tin wen dey show say we bi kristian....more29minPlay
September 07, 2023Family matter - God word wen we dey take growWen husband and wife do de work wen God give dem for hinside marrage and dem forlow God, deir marrage go stand.Today message of Hope dey tell us say make we no let fear or devo make us no pray bicos na praya go give us pawa to win devo....more29minPlay
September 06, 2023Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe kain tin wen we fit do for pesin wen hin bodi burn bifor we go take am go hospito naim bi today advise.Today message of Hope dey tell us say wen we take God word take do hawa praya, God go ansa us shap-shap....more29minPlay
September 05, 2023Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe rezin wen make pipo dey choose de kain work wen dem choose naim bi today mata for hawa pikin dem.Today message of Hope dey tell us say make we take bodi near God as we dey forlow am waka....more29minPlay
September 04, 2023Family matter - God word wen we dey take growDe kain tin dem wen husband and wife dey do wen dey make dem dey suspet each odar main bi today mata.Today message of Hope dey tell us say bifor Jesus go come bad tin go full de world but God grace plenti yanfu-yanfu to commot pipo from sin....more29minPlay
September 03, 2023Family matter - God word wen we dey take growHusband wen dey lie given hin wife go make hin wife dey suspet am, na so to wen wife dey lie give hin husband.De message of Hope dey tell us say God grace plenti reach to commot us from sin and to give us pawa to take waka with God....more29minPlay
September 02, 2023Praise - God word wen we dey take growToday fess song na Emmanuel, God dey with us and de sekond song na de hymn Abide with me.De message of Hope dey tell us say God dey with us and e stand gidigba for us so no shaking, if we commot sin for hawa life....more29minPlay
September 01, 2023Woman dem mata - God word wen we dey take growHow woman go take love all hin pikin dem de same de same so dat hin pikin dem no go get kata-kata naim bi today mata.De message of Hope dey tell us say bicos Jesus don waka de road we dey waka now, naim go fit epp us to forlow God wel-wel....more29minPlay
August 31, 2023Family matter - God word wen we dey take growIf marrage go reach evening, de husband and wife go bi pipo wen no dey carri bodi but dem dey fall for each odar.De message of Hope dey tell us say na Jesus bring light come hawa life wen dey make us fit know and do watin God want....more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,413 episodes available.