Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,413 episodes available.
September 19, 2023Pikin dem mata - God word wen we dey take growSome kain tin wen pikin musto put hin eye if e tru-tru want get beta work wen e go work tomoro naim bi today mata.De message of Hope dey tell us say wen we give Jesus hawa life, God go give us new dress wen we go take fit dey wey God dey....more29minPlay
September 18, 2023Family mata - God word wen we dey take growDe mata of wife wen take kane flog hin husband naim bi de mata wen we tork today.Today message of Hope dey tell us say we sorpose grow as we dey forlow Jesus so dat we go come bi like Jesus....more29minPlay
September 17, 2023Praya - God word wen we dey take growToday praya na make God give family moni bicos skool don start and family need moni now to take do watin dem go do for deir pikin.De message of Hope say we must give Jesus hawa life so dat God go give us new hat wen we go take get beta karacta....more29minPlay
September 16, 2023Praise - God word wen we dey take growToday two songs na songs of praise wen dey tell us say make we bless hawa God wen bi big and mighty God.De message of Hope say de numba seven lesin for Moses life bi say God sabi favour and bless hin pipo and e get pawa take commot dem from wahala....more29minPlay
September 14, 2023Family matter - God word wen we dey take growDe work wen God give woman as wife for de marrage naim bi today mata.Today message of Hope for de numba sic lesin for Moses life bi say make we no sidown yakata say hawa life don finish but make we get up do sometin....more29minPlay
September 13, 2023Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growWatin Tetanus sikness bi, how pesin dey take get am and watin pesin fit do make e no get am naim bi today mata.De message of Hope say anoda lesin for Moses life bi say nobody dey fit hide from God; you no fit hide yorsef and you no fit hide yor sin....more29minPlay
September 12, 2023Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe kain tin dem wen hawa pikin dem sorpose know if dem tru-tru wan choose beta work wen dem go work tomoro.Today message of Hope say de numba tiree lesin for Moses life bi say some time pipo no go salote you for de good wen you do dem....more29minPlay
September 11, 2023Family matter - God word wen we dey take growDe tin wen husband and wife go fit do to take commot de suspet wen dem dey suspet each odar from deir marrage.Today message of Hope say anoda lesin from Moses life bi say all de blessing wen God give us na make we for share am with odar pipo....more29minPlay
September 10, 2023Praya - God word wen we dey take growToday praya na for de family dem wen pipo for dey sick, pipo die. moni mata wen skool wan start so and proteshion.De message of Hope tell us say make we bi like Moses Mama wen see say hin pikin na beta pikin and e hide am so dat Pharoah no fit kill am...more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,413 episodes available.