Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,413 episodes available.
September 29, 2023Woman dem mata - God word wen we dey take growDe story of de prophet wife wen hin husband die and how pipo wen hin husband boro dier moni want korlet hin pikin den and watin God do for am naim bi today lesin.Today message of Hope say make we no give anoda pesin de praise we sorpose give God....more29minPlay
September 28, 2023Family mata - God word wen we dey take growSay wahala dey for marrage na noma tin and wen husband and wife sabi say sorry and dem dey forgive ish odar dat marrage no go scatar.De message of Hope say make we put hawa trust for hinside God and make we believe God word bicos God no dey lie....more29minPlay
September 27, 2023Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe beta food wen pesin go chop wen hin bodi go take balance and well naim bi today mata.Today message of Hope say make we no bi like Israel pipo wen no like de food wen God give dem but make we chop God word as pesin dey chop beta food....more29minPlay
September 26, 2023Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe kain pesin wen we fit call hawa friend and watin we go look take make beta friend naim bi today mata.Today message of Hope dey tell us say make take beta eye take look de Word of God bicos na God word naim bi de life wen we get....more29minPlay
September 25, 2023Family mata - God word wen we dey take growDe lesin wen we fit learn from de wahala wen dey hinside Yul and May Edochie marrage wen won scatar de marrage naim bi today mata.Today message of Hope say make we no bi like Israel pipo wen deir long troat for meat make dem die....more29minPlay
September 24, 2023Praya - God word wen we dey take growWe tank God for peace afta de tribunal say Tinubu win and we pray make God still put hin hand for de sekond court wen e start.Today message of Hope say make we put God and de tin wen konsign God first for hawa life and God go bless us yanfu-yanfu...more29minPlay
September 23, 2023Praise - God word wen we dey take growToday two song dey tell us say make we forlow Jesus waka bicos as we dey forlow an waka, hawa lite go dey shine.De message of Hope dey tell us say de tin wen we dey do, de word wen we dey tork, na all of dem bi hawa lite wen god want make e shine....more29minPlay
September 22, 2023Woman dem mata - God word wen we dey take growToday kweshion na de kweshion wen Jesus ask Bartimaeus and today Jesus dey ask me and you de same kweshion.De message of Hope dey tell us say God make us make we bi winna bicos na only pipo wen win naim o enta heaven....more29minPlay
September 21, 2023Family mata - God word wen we dey take growDe lesin today na say de word wen we dey tork and how we tork am pass for scatar hawa marrage or e fit make de marrage stand.Today message of Hope say all of us dey run and na heaven we dey run go so make we no let enitin make us no run well....more29minPlay
September 20, 2023Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe tin we we go do if pesin chop food wen no good for hin bodi and sikness come enta naim bi today mata.Today message of Hope say make we forlow Jesus waka and make we waka as Jesus waka wen e dey here, na dat bi watin God want....more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,413 episodes available.