Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,413 episodes available.
October 19, 2023Family mata - God word wen we dey take growGod wen make marrage give us wan dey hinside hawa marrage dey epp us so make we dey do watin God tork for hin word so dat God go dey hawa marrage.De message of Hope dey tell us say make we believe say God dey hear hawa praya and e gp do watin we ans am,...more29minPlay
October 18, 2023Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe kain food wen we fit chop wen go make hawa bodi balance and wen go let us fit sleep well wen we chop am for evening naim bi today tork.Today message of Hope dey tell us say wen we pray, make we bi like Jesus wen pray make God epp am do watin God want....more29minPlay
October 17, 2023Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe kain tin wen friend bad friend go dey do as dem dey forlow you waka wen you go take know say dem no bi beta friend naim bi today mata.Today message of Hope say enitin wen we want make God do for we, we musto ans God by hawasef as we dey pray....more29minPlay
October 16, 2023Family mata - God word wen we dey take growToday story na story of husband wen still dey maray hin wife even wen e know say hin wife dey sleep with odar man dem for hinside hin house.De message of Hope dey tell us say we musto put fait join hawa praya if we want make God ansa hawa praya....more29minPlay
October 15, 2023Praya - God word wen we dey take growToday praya na for hawa obodo Naija, make God give hawa leda dem sense wen dem go take do deir work make kontree for beta.De message of Hope dey tell us watin praya bi, how we sorpose pray and watin praya dey do for hawa bodi...more29minPlay
October 14, 2023Praise - God word wen we dey take growToday fess song say ake hawa fait big pass hawa fear and de sekond song say hawa epp dey for God name.De message of Hope say na God fit epp us for eni wahala so make we give Jesus hawa life and make we dey tell God hawa wahala....more29minPlay
October 13, 2023Woman dem mata - God word wen we dey take growToday lesin na from de woman wen do good give Elish house and God come give am pikin wen e tink say e no go get for life again.De message of Hope dey tell us say God get resin why e make me and you and why we still dey here....more29minPlay
October 12, 2023Family mata - God word wen we dey take growDe kain tin wen pesin wen maray or wen wan maray sorpose get for mind wen no go let hin marrage scatar naim bi today tork.Today message of Hope say if we wan commot for wahala wen life go take stone us, we must bi pipo wen fit kontro hawasef....more29minPlay
October 11, 2023Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe beta beta tin wen watar dey do for hawa bodi wen we drink am as we sorpose drink am naim bi today mata.Today message of Hope say make we no fear bicos God no want ake we fear but make we carri hawa troubo and wahala give Jesus....more29minPlay
October 10, 2023Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe kain tin wen se sorpose see for de pesin life wen we want take make hawa friend naim bi today mata.Today message of Hope say wen wahala many, make we rememba say God love we naim make Jesus die for we and we go win wen we give Jesus hawa life....more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,413 episodes available.