Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,413 episodes available.
November 07, 2023Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe kain sikness dem wen fit enta pikin bodi wen e dey do dis LGBT naim bi hawa today tork.Today message of Hope dey tell us say if we tru-tru wan know watin God tork, we go siddon make God tish us and den we go do watin God tork....more29minPlay
November 06, 2023Family mata - God word wen we dey take growDe tin wen husband and wife go do wen dem go take put trust for hinside deir marrage naim bi today mata.Today message of Hope say na Jesus bi evrytin for hinside de Bybbo and as we dey pray dey read de Bybbo, de Holy Spirit go tish us watin God tork....more29minPlay
November 05, 2023Praya - God word wen we dey take growMake mago-mago and wuru-wuru no dey de elekshion dem go do for Bayelsa, Imo and Kogi pipo naim bi today praya.De message of Hope dey tell us say na Jesus dey de senta of de Bybbo and na only de Holy Spirit fit tish pesin watin God tork for hin word....more29minPlay
November 04, 2023Praise - God word wen we dey take growToday fess song say na God "Alfa and Omega" and de sekond song "Beulah land" dey tork abat Heaven wen we go go.De message of Hope dey tell us all de beta beta tin dem wen we go get bicos we give Jesus hawa life....more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,413 episodes available.