Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,413 episodes available.
November 29, 2023Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe kain tin dem wen fit make pesin get sikness wen fit ton hin head naim bi watin doktor put mout today.Today message of Hope say de time wen we dey now get plenti tin wen go make us worri but God say make e trust am and make e no worri...more29minPlay
November 28, 2023Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe kain tin wen go happun to de pikin wen dey dodge commot for skool and de wahala wen fit forlow am tomoro naim bi today tork.Today message of Hope say one tin we go do for dis time wen we dey so na say we go put God fess and waka as God want....more29minPlay
November 27, 2023Family mata - God word wen we dey take growHusband and wife wen wan get trust for deir marrage go respet ish odar make dem no jam ish odar for de house.Today message of Hope dey tell us de kain fast wen God want make we fast wen hawa life go take beta for dis time wen we dey so....more29minPlay
November 26, 2023Praya - God word wen we dey take growToday praya na for all hawa pipo for radio wen de sik and all de pipo wen get asident make God make dem well.De message of Hope dey tell us say de time wen we dey now na de time to take commot hand for sin make we Holy as God Holy....more29minPlay
November 25, 2023Praise - God word wen we dey take growToday fess song say make we let hawa light shine for hawa kona and de sekond song for Edo and Urhobo say Na God bi God.De message of Hope say make hawa life dey shine as we dey do beta tins wen go make pipo see Jesus for hawa life....more29minPlay
November 24, 2023Woman dem mata - God word wen we dey take growToday story na de widow story wen dey stay for Zarephat wen give Elijah food and how God take do miraco wen hin small food no finish.De message of Hope dey tell us say eni pesin wen don give Jesus hin life na winna bicos Jesus don win for am....more29minPlay
November 23, 2023Family mata - God word wen we dey take growDe kain way wen husband and wife go take tork wen one pesin dey do pass de sekond pesin naim bi today mata.Today message of Hope dey tell us say de waka we dey waka wit Jesus bi like pipo wen dey run so make we run de run wen we go take win heaven....more29minPlay
November 22, 2023Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe diffren kain sikness wen fit do pesin for hin head wen fit ton hin brain and make pesin krase naim bi today tork.Today message of Hope say as we dey forlow Jesus waka we go come dey waka as Jesus waka and we go bi pipo wen go forlow Jesus go heaven...more29minPlay
November 21, 2023Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe tin dem wen dey make pikin dem dey play wayo dey run commot for skool naim bi today mata.Today message of Hope dey tell us say wen we give Jesus hawa life, God go come give us new dress wen bi hin righteousness wen we go take forlow am waka....more29minPlay
November 20, 2023Family mata - God word wen we dey take growMake husband and wife dey tork deir mind and if rezin dey wen go make pesin say No, make de pesin tork No, make e no fear.Today message of Hope dey tell us say wen we give Jesus hawa life finish, we go musto grow dey bi like Jesus evryday....more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,413 episodes available.