Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,413 episodes available.
November 19, 2023Praya - God word wen we dey take growToday praya na for hawa pipo for radio wen dey sik and de one dem wen get asident make God make dem well.De message of Hope dey tell us say wen we give Jesus hawa life, Jesus go give us new hat wen we go take do watin e tork and we go come resembo Jesus....more29minPlay
November 18, 2023Praise - God word wen we dey take growToday fess song say we don tell hawasef say we go forlow Jesus and de sekond say we bi new pipo bicos Jesus don give us new life.De message of Hope say make we no forlow de world dey sin but make we bi like de tiree hebrew boys dem wen stand for God....more29minPlay
November 17, 2023Woman dem mata - God word wen we dey take growJesus desipo wahala for riva as Jesus dey sleep for de boat and how Jesus come make de riva kwayet naim bi today lesin.Today message of Hope dey tell us say na hawa mind God for dey forlow us tork so make we no let yama-yama tin enta hawa mind...more29minPlay
November 16, 2023Family mata - God word wen we dey take growDe kain way wen we go take tork to ish odar as husband and wife wen wahala dey de house wen house no go kash fire naim bi today mata.Today message of Hope dey tell us say pesin wen dey forlow God waka go arrange hin mind make hin mind bi like Jesus mind....more29minPlay
November 15, 2023Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growWatin pesin wen get stress sikness go do and de kain food wen e go chop take manage de bodi naim bi today tork.Today message of Hope dey tell us say we musto get fait as we dey forlow God waka bicos na fait we dey take make God happi....more29minPlay
November 14, 2023Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe kain way wen pikin dem dey do wen dem take dey dodge skool and how dat mata bad riesh naim bi today tork.Today message of Hope dey tell us say if we tru-tru wan forlow God waka we musto commot hawasef from sin and do watin go make God happi....more29minPlay
November 13, 2023Family mata - God word wen we dey take growToday lesin for de trust mata na say make husband and wife no dey hide sometin from ish odar bicos sekret dey scata trust.De message of Hope dey tell us say wen we forlow God waka as Enoch forlow am waka, God go take us go Heaven wen e come....more29minPlay
November 12, 2023Praya - God word wen we dey take growToday praya na for de pipo wen tanka fire bon for Ologbo, de family of pipo wen die for de fire and pipo wen dem rape.De message of Hope dey tell us de waka wen we musto waka if we tru-tru wan go Heaven wen Jesus come....more29minPlay
November 11, 2023Praise - God word wen we dey take growToday fess song dey tell us say na only Jesus bi de name wen we go take save and the sekond song say we bid pass pipo wen win fite.De message of Hope dey tell us say na Jesus bi de road wen we go take go meet God bicos naim die for we....more29minPlay
November 10, 2023Woman dem mata - God word wen we dey take growWatin Jesus do for de krase man wen get plenti demon wen de man con take well con tell odar pipo abat Jesus naim bi today story.De message of Hope dey tell us say na we no dey do watin God tork wen dey open door give devo to bring bad tin come hawa life....more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,413 episodes available.