Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,413 episodes available.
December 09, 2023Praise - God word wen we dey take growToday fess song say Heaven go shine and de sekond song say Jesus dey come.De message of Hope dey tell us say Jesus don do evrytin wen go make us go heaven with am so make we give am hawa life....more29minPlay
December 08, 2023Woman dem mata - God word wen we dey take growDe Woman dem wen dey Bybbo, de good an bad side for deir stori and how dem forlow God waka naim bi today mata.Today message of Hope dey tell us de beta blessing wen God get for pipo wen get Jesus kain mind wen no dey carri shoda go up....more29minPlay
December 07, 2023Family mata - God word wen we dey take growAnoda lie for marrage bi say de pesin you marray naim you marray no bi hin family. De true bi say wen you marray you marray de family join de pesin you marray.De message of Hope say if we get Jesus kain mind, we go bi pipo wen humbo....more29minPlay
December 06, 2023Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe kain tin wen fit happun for some woman afta dem bon pikin wen fit ton deir head naim doktor put mout today.Today message of Hope dey tell us say God want make we get de kain mind wen we go take do watin we sorpose do kia-kia....more29minPlay
December 05, 2023Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe kain beta life wen hawa pikin dem go get wen dem begin kontro watin dem dey take deir life do naim bi today mata.Today message of Hope dey tell us say wen we get Jesus kain mind we go dey do watin God tork and we no go dey argue....more29minPlay
December 04, 2023Family mata - God word wen we dey take growHusband and wife wen want make trust dey deir marrage go do watin dem tork, wen dem promise enitin dem go do am.De message of Hope dey tell us say wen we get Jesus kain mind, we no go dey fear and we no go dey tink bad tin....more29minPlay
December 03, 2023Praya - God word wen we dey take growToday praya na for pipo wen no dey fit waka, tork, see, hear and for pipo wen no get papa and mama make God bless dem.De message of Hope show us de kain mind wen pipo dey get and how God want make we get de kain mind wen Jesus get....more29minPlay
December 02, 2023Praise - God word wen we dey take growToday fess song say Heaven go shine and de sekond song dey tell us say Jesus dey come and e no go tay now.De message of Hope dey tell us say de road to take go Heaven no hard, make we give Jesus hawa life and waka as God say make we waka....more29minPlay
December 01, 2023Woman dem mata - God word wen we dey take growDe story of de mirako wen Jesus take open de eye of dis man wen blind since hin papa and mama bon am naim bi today story.Today message of Hope dey tell us say God want make all hin pikin join togeda like de fess church for Acts 2....more29minPlay
November 30, 2023Family mata - God word wen we dey take growDe lie-lie wen pipo wen wan marray and wen some husband and wife dey get abat marrage naim bi today mata.Today message of Hope dey tell us say for de lass days so life go had but God no go forget hin pipo wen trust am....more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,413 episodes available.