Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,413 episodes available.
October 28, 2023Praise - God word wen we dey take growToday fess song na de hymn "Only Remembered" and de sekond song na anoda hymn wen bi "I'd rather have Jesus.De message of Hope dey tell us say notin wen we get for dis life go fit carri us go heaven except we give Jesus hawa life....more29minPlay
October 27, 2023Woman dem mata - God word wen we dey take growToday story na de story of one woman wen hin husband don die and den hin only pikin come die too but Jesus come bring de pikin come life again.De message of Hope say even hawa life no bi sometin wen we go put hawa hope bicos we no know wen we go die....more29minPlay
October 26, 2023Family mata - God word wen we dey take growDe mata of who go maintain each odar for hinside marrage as God arrange am naim bi today mata.Today message of Hope say friend wen pesin get no bi sometin wen go fit carri pesin go heaven bicos friend dey fail friend....more29minPlay
October 25, 2023Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growWatin Stress sikness bi and watin dey make pipo get am naim bi today mata.De message of Hope dey tell us say make we trust God with hawa tomoro bicos no bi we get tomoro and watin go happun tomoro no bi hawa mata....more29minPlay
October 24, 2023Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe ogbonge wahala wen dey de world today wen oyibo dey call LGBT, watin dis LGBT bi naim bi today mata.Today message of Hope dey tell us say make we no put hawa hope for de moni wen we get bicos moni no go fit take us go heaven....more29minPlay
October 23, 2023Family mata - God word wen we dey take growTrust naim bi de foundation for marrage and husband and wife musto get trust for each odar if deir marrage go last.De message of Hope say make we no dey put hawa trust for de promise wen pesin go promise us bicos human being dey fail for deir promise....more29minPlay
October 22, 2023Praya - God word wen we dey take growToday praya na make God epp us stop all de kidnapping wen dey happun and make God epp de family wen deir pipo dey for kidnapa hand.De message of Hope say make we no take hawa life take porsue fine bicos God no go look fine take carri pipo go heaven....more29minPlay
October 21, 2023Praise - God word wen we dey take growToday song dem na hymn and de fess one na "Leaning on de Everlasting Arms" and de sekond one na "Higher Ground"De message of Hope dey show us exampo of pipo wen pray wen God ansa deir praya wen we too go look take pray make God for ansa hawa praya....more29minPlay
October 20, 2023Woman dem mata - God word wen we dey take growNa anoda woman tori wen ans God for sometin wen God give am yanfu-yanfu pass watin e ans naim we tork today.Today message of Hope dey tell us watin dey happun wen dey make God no de ansa some kain praya wen we dey pray....more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,413 episodes available.