Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,411 episodes available.
September 12, 2024Family mata - God word wen we dey take growWen husband and wife dey play, laff, chop and sleep togeda and den pray and forgive ish odar, deir marrage go sweet.Today message of Hope say God kartaka, na pipo wen go show Jesus for deir life and dat one go happun wen dem do watin God want...more29minPlay
September 11, 2024Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe kain tin dem wen we sorpose do make we for no get de kansa wen dey dey bress naim doktor tell us today.Today message of Hope dey tell us say as pipo wen God don take do hin kartaka, we sorpose bi pipo wen dey fear God and worship am....more29minPlay
September 10, 2024Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe kain way wen God want make we dey dress so dat pipo go see Jesus for hawa life naim bi today mata.Today message of Hope dey tell us say wen we know say na God naim get us we sorpose dey trust God with hawa life and waka as e want make we waka....more29minPlay
September 09, 2024Family mata - God word wen we dey take growWen we do tins for family wen dey make pipo dey cry, dem no go happi and dem go tink say de family no want dem dat na abuse.Today message of Hope say God wen get us and wen put us for here naim sef go give us beta life and make us happi for here....more29minPlay
September 08, 2024Praya - God word wen we dey take growToday praya na for de pipo wen dey sik make God torsh dem make dem well and make family get peace and moni so dem no go dey buy kredit.De message of Hope dey tell us say na God get all of us and we bi God kartaka as we dey dis world....more29minPlay
September 07, 2024Praise - God word wen we dey take growToday two song na abat God Grace and na God Grace bi de beta korret life wen we get for hinside Jesus.De message of Hope dey tell us say as we give Jesus hawa life, we don bi God pikin and de Holy Spirit dey hawa life....more29minPlay
September 06, 2024Woman dem mata - God word wen we dey take growWatin Jelorsy bi, why pipo dey do jelorsy and how we go take know if we dey jelorse naim bi hawa tork today.Today message of Hope dey tell us how we sorpose de waka as God pikin wen get Jesus life and hin light for hin life....more29minPlay
September 05, 2024Family mata - God word wen we dey take growDe kain kain tin dem wen husband and wife go dey do wen deir marrage go take sweet naim bi today mata.Today message of Hope say we go baptise afta we give Jesus hawa life so dat de Holy Spirit go epp us waka as God want....more29minPlay
September 04, 2024Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe kain tin dem we go do wen we no go take get kansa and watin we fit do if we don get am naim bi today tork.Today message of Hope say wen we give Jesus hawa life and dey do watin e tork na so we go take get de beta korret life wen no dey end...more29minPlay
September 03, 2024Pikin dem mata - God word wen we dey take growWatin respet bi, how and why God want make we dey respet pipo naim bi today mata.Today message of Hope dey tell us say na only hinside Jesus Christ we go fit get de beta korret life wen no dey end....more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,411 episodes available.