Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,411 episodes available.
August 23, 2024Woman dem mata - God word wen we dey take growGod want make wife dem get beta karacta so dat deir beta karacta go make deir husband give Jesus deir life too.Today message of Hope dey tell us say make we stay hinside Jesus as we dey pray and read hawa bybbo so dat sin no go get pawa for hawa life...more29minPlay
August 22, 2024Family mata - God word wen we dey take growDe way wen husband go take tell hin wife watin e no life so dat de wife go hear and change naim bi today tork.Today message of Hope dey tell us watin make God take human being body take come dis world to save us....more29minPlay
August 21, 2024Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe kain pipo wen fit get bress kancer and de rezin wen make dem get dis kancer naim bi today torkToday message of Hope dey tell us say Jesus come dis world as ordinari pesin so dat e go save we and bi hawa exampo....more29minPlay
August 20, 2024Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe lesin today na say no bi evrytin wen korret for pesin eye e sorpose do so make pipo dey ask God bifor dem do enitin.Today message of Hope say make we know Jesus as God wen come as human being come die for we so dat we go save....more29minPlay
August 19, 2024Family mata - God word wen we dey take growToday lesin bi say wen pikin dey play de kain play wen e go fit take wound, make we fine anoda tin wen e go like give am.De message of Hope say na only Jesus wen die for we naim fit make we richus so make know Jesus from hawa bybbo and bi like am....more29minPlay
August 18, 2024Praya - God word wen we dey take growToday praya na for kristian dem wen dey for Nort, for deir vilage, deir church, pastor, and evrytin wen konsign dem.De message of Hope dey tell us watin e mean to tork say pesin richus for God eye as Aposo Paul and James take tork am...more29minPlay
August 17, 2024Praise - God word wen we dey take growHawa fess song say na fait we take dey forlow God waka and hawa sekond song na praya make God epp us bi kristian like Jesus.De message of Hope say wen we get Jesus for hawa life, we bi winna and devo no go fit do us enitin....more29minPlay
August 16, 2024Woman dem mata - God word wen we dey take growToday lesin na say make we no bi pipo wen dey tork hawa husband sekret for publik and make we get beta karacta.De message of Hope say wen we forlow Jesus waka, hawa life go show say we bi kristian wen resembo Jesus....more29minPlay
August 15, 2024Family mata - God word wen we dey take growWen husband and wife dey play togeda, dey like demsef and dey go oliday togeda and sleep togeda, fite go commot for de family.Today message of Hope say kristian na pesin wen dey do good good tin for hin life....more29minPlay
August 14, 2024Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growToday mata na Bress Kancer wen dey do woman and wen dey make doktor dem cut woman bress and e dey kill too.De message of Hope dey tell us say kristian na God pikin wen know say God naim papa and e dey do watin God tell am...more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,411 episodes available.