Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,411 episodes available.
August 13, 2024Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe tin wen dey happun wen pikin dem enta dis boyfren and girlfren mata naim bi today mata.Today message of Hope say wen we tru-tru give Jesus hawa life hawa life go change and we go come dey resembo Jesus....more29minPlay
August 12, 2024Family mata - God word wen we dey take growToday advise say make papa and mama tell deir pikin hoha watin dem want make dem know or do, make dem no dey tork ben-ben tork.De message of Hope say Jesus naim die so dat we go get new life and hin dey commot hawa old life wen we give am hawa life....more29minPlay
August 11, 2024Praya - God word wen we dey take growToday praya na for all de pipo wen dey sick make God for kure dem.De message of Hope dey tell us say wen we say we bi kristian, e mean say we don give Jesus hawa life and we don bon again....more29minPlay
August 10, 2024Praise - God word wen we dey take growToday fess song say make God draw us come where hin dey and de sekond song na pray wen family dey pray take sorranda give God.De message of Hope dey tell us say make we bi pipo wen go pray and we no go stop to pray bikos na so God want am....more29minPlay
August 09, 2024Woman dem mata - God word wen we dey take growDe tin dem wen wife go do wen go make hin husband bi beta husband for am wen kata-kata no go dey de house naim bi today mata.Today message of Hope say wen we pray as God want, we go come bi pipo wen go know God wel-wel and dey do watin God want....more29minPlay
August 08, 2024Family mata - God word wen we dey take growSmall small tins wen husband and wife go do wen go make dem no dey fite again for house naim bi today mata.Today messsage of Hope dey tell us say wen we pray make we wait bikos na God know de korret time to take do watin we want....more29minPlay
August 07, 2024Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe tin wen pesin fit do wen no go let am get dis piss sikness naim bi today mata.Today message of Hope dey tell us say wen de dey pray and ebi like say God no dey hear, make we no stop but make we kontinue to pray....more29minPlay
August 06, 2024Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe kain film dem wen hawa pikin dem dey look de make dem dey enta dis boyfren and girlfren mata bikos dem wen bi like de pipo for de film.Today message of Hope say if God go ansa hawa praya we musto commot fear from hawa hat and get fait....more29minPlay
August 05, 2024Family mata - God word wen we dey take growPapa and mama go praise pikin wen e do good tin and enkorrage am to do more, na dat one go epp de pikin bi beta pikin.Today message of Hope dey tell us say pesin wen hin hat klin wen sin no dey hin bodi naim God dey hear hin praya....more29minPlay
August 04, 2024Praya - God word wen we dey take growToday praya na for family dem, make God for epp make family no scatar bikos of enitin as kontree hard now.De message of Hope dey tell us watin praya bi and how we sorpose do hawa praya wen God go take hear....more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,411 episodes available.