Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,411 episodes available.
August 03, 2024Praise - God word wen we dey take growToday fess song say god want make we dey sing even wen life de slap us and de sekond song say make God ansa my praya.De message of Hope dey tell us say as we dey believe God, hawa fait go dey strong and we go come get big fait....more29minPlay
August 02, 2024Woman dem mata - God word wen we dey take growWen we no lazy as woman and we stay with hawa husband as wife sorpose do like de woman wen dey provab 31 for bybbo.Today message of Hope dey tell us say wen we get strong fait for God, God go bless us and e go ansa hawa praya....more29minPlay
August 01, 2024Family mata - God word wen we dey take growDe tin dem wen wife go try do for deir marrage wen de marrage go take sweet reach evening naim bi today mata.Today message of Hope dey tell us say praya and fait na five and six and eni praya wen no get fait no go get God ansa....more29minPlay
July 31, 2024Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe tin dem wen dey make pesin get dis piss sikness and watin we fit do make e no enta hawa bodi naim bi today mata.Today message of Hope dey tell us say fait naim bi hawa bulletproof wen no go let devo fit shoot us....more29minPlay
July 30, 2024Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe tin wen make hawa pikin dem dey do dis boyfren and girlfren mata naim bi today mata.Today message of Hope dey tell us say wen we get fait, hawa fait go give us pawa wen we go take win de fite wen we dey fite for dis world....more29minPlay
July 29, 2024Family mata - God word wen we dey take growPapa and mama wen want beta pikin musto dey forlow deir pikin tork so dat dey pikin go know as e go take waka for life.Today message of Hope say make we get de fait wen know say God get pawa to take do watin e say e go do....more29minPlay
July 28, 2024Praya - God word wen we dey take growToday praya na make God epphin pikin dem make dem know am wel-wel so dat dem go fit do hin work bifor e come.De message of Hope dey tell us watin fait bi and why we sorpose get fit bikos na only fait we go fit take make God happi....more29minPlay
July 27, 2024Praise - God word wen we dey take growToday fess song na hymn wen bi "I must tell Jesus" nd de sekond song na "God dey ansa praya"De message of Hope dey tell us say no mata watin we see for church and for life make we kontinue to call God bikos God dey hear hawa call and cry....more29minPlay
July 26, 2024Woman dem mata - God word wen we dey take growDe tin wen wife dem go fit do wen go make deir husband bi beta husband and head for deir family naim bi today tork.Today message of Hope dey tell us say wen Jesus don save us make we forlow am waka as Mary Magdalene forlow an wake....more29minPlay
July 25, 2024Family mata - God word wen we dey take growAnoda small advise wen we dey give woman wen want make deir marrage stand gidigba naim bi today mata.Today message of Hope dey tell us say wen we come mit Jesus, Jesus go change hawa life and we go get free mind take serve Jesus....more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,411 episodes available.