Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,411 episodes available.
July 14, 2024Praya - God word wen we dey take growToday praya na make God epp make hawa fama dem fam bring plenti food so dat hunga go commot kontree.De message of Hope dey tell us say if we tru-tru wan forlow Jesus waka, we go bi pipo wen near God as we dey pray de do watin God tork....more29minPlay
July 13, 2024Praise - God word wen we dey take growToday fess song na praya make God give us klin hat and de power wen dey Jesus blood go fit klin all hawa sin.De message of Hope dey tell us say man wen dey sleep with man and woman wen dey sleep with woman na pipo wen God dey forbid....more29minPlay
July 12, 2024Woman dem mata - God word wen we dey take growDe mata wen konsign as man take bi oga kpata-kpata for woman and woman wen no get man for hin life no bi pesin for pipo eye nai bi hawa tork today.Today message of Hope say pipo wen dey kill odar pipo na bad pipo for God eye and God dey forbid dem....more29minPlay
July 11, 2024Family mata - God word wen we dey take growAnoda small small advise wen hawa husband dem no sorpose do so dat hawa marrage go stand gidigba.Today message of Hope dey tell us say wen pesin leave God go forlow juju, e resembo wife wen dey sleep with man wen no bi hin husband and God dey forbid am...more29minPlay
July 10, 2024Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growkolera na sikness wen dey kontree now and e dey make pipo shit and vomit and na sikness wen fit kill pipo shap-shap.De message of Hope dey tell us say wen we no dey do watin God tork for hin Law naim bi say we go bi pipo wen God go forbid....more29minPlay
July 09, 2024Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe rezin wen make hawa pikin dem dey play dis lie-lie play wen dem dey play naim bi today mata.Today message of Hope dey tell us say God dey forbid to hear say we believe say pesin wen die neva tru-tru die....more29minPlay
July 08, 2024Family mata - God word wen we dey take growGod want make de man bi de pastor for hin family and make e dey tish hin wife and pikin watin god tork.Today message of Hope dey tell us say pesin wen go dey serve juju na pesin wen God go forbid bicos God no want make we serve juju....more29minPlay
July 07, 2024Praya - God word wen we dey take growToday praya na for all hawa leda dem make God give dem sense wen de go take make kontree beta.De message of Hope dey tell us all de bad bad tin wen God no wan see for hawa bodi and how we go take commot hand from dos tins dem....more29minPlay
July 06, 2024Praise - God word wen we dey take growToday fess song say na God word we dey take waka and de sekond song na praya make God klin hawa hat.De message of Hope dey tell us say bad bad pipo go dey church bifor Jesus come so make we hold God kakaraka make we no for fall....more29minPlay
July 05, 2024Woman dem mata - God word wen we dey take growGod say make man no dey by hinsef naim e come make woman give am and no so woman life take dey man hand.Today message of Hope dey tell us say de kain hat wen we get naim go show weda God word go fit change hawa life....more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,411 episodes available.