Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,412 episodes available.
July 05, 2024Woman dem mata - God word wen we dey take growGod say make man no dey by hinsef naim e come make woman give am and no so woman life take dey man hand.Today message of Hope dey tell us say de kain hat wen we get naim go show weda God word go fit change hawa life....more29minPlay
July 04, 2024Family mata - God word wen we dey take growSome tins wen wife dem no want make deir husband dey do naim bi today mata.Today message of Hope dey tell us say God want make we resembo am and make hawa karacta dey show say we bi hin ....more29minPlay
July 03, 2024Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe kain tin wen dey make belle wen woman get come get wahala bifor de belle fit big naim doktor tork put today.Today message of Hope say de kain savant wen bi beta savant for God eye na de savant wen dey do watin God tork....more29minPlay
July 02, 2024Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe kain lie-lie wayo wen some pipo dey take play-play do odar pipo and de kain wahala wen dis play fit bring naim bi today mata.Today message of Hope say pesin wen do watin God tork resembo house wen dey on top of rock wen nortin go fit fall am....more29minPlay
July 01, 2024Family mata - God word wen we dey take growDe work wen God give man wen e make man put ma for dis world naim bi today tork.Today message of Hope dey tell us say Jesus naim bi dis world lite and as we give am hawa life, we sef go come bi lite for hawa korna....more29minPlay
June 30, 2024Praya - God word wen we dey take growToday praya na de one we take dey beg God make e give hawa husband dem work so dat moni go dey family and wahala no go enta family.De message of Hope say Jesus stori abat new drink and new borto dey tell us say we go bi new pipo wen Jesus enta hawa life...more29minPlay
June 29, 2024Praise - God word wen we dey take growToday two song na praya make God give us fait to take forlow am and make e open hawa eye make we for fit see am.De message of Hope say God go give us fait like gold, wite klot wen go take bi like Jesus and medcin for hawa eye wen we go take see wel-wel....more29minPlay
June 28, 2024Woman dem mata - God word wen we dey take growWatin woman wen dey forlow man waka go do to take trust de man and to take know weda de man sef trust am naim bi today tork.Today message of Hope say God de take hawa wahala dem take make hawa fait strong so dat hawa fait go bi like fine gold....more29minPlay
June 27, 2024Family mata - God word wen we dey take growIf marrage go stand well, de husband go put god fess for hin life and e no go take hin family do yeye.Today message of Hope dey tell us say God Law naim bi de miro wen de show us hawa sin so make we dey do watin God tork for hin word....more29minPlay
June 26, 2024Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growHow woman go take know say hin get belle and de kain tin dem wen de happun wen woman get belle naim bi today tork.Today message of Hope say Jesus get 3 way wen e dey take commot pipo from hin church wen no get beta mind take forlow am waka....more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,412 episodes available.