Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,412 episodes available.
June 25, 2024Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe tin dem wen hawa pikin dem go put for mind as dem de choose de kain work wen dem want do for life naim bi today mata.Today message of Hope say God no want make we dey church and we no get beta mind to take forlow am waka as hin want make we waka....more29minPlay
June 24, 2024Family mata - God word wen we dey take growWatin husband go do wen e go take fit join bodi with hin wife so dat dem go bi one pesin as God tork naim bi today mata.Today message of Hope from de numba seven church bi say God jorgement don stat and na we today bi dis numba seven church...more29minPlay
June 23, 2024Praya - God word wen we dey take growToday praya na praya of thanksgiving and blessing for de listena convenshion wen just finish for Mubi.De message of Hope dey tell us say make we hold Jesus kokoroto make anoda pesin no come take hawa crown wen Jesus wan give us....more29minPlay
June 22, 2024Praise - God word wen we dey take growToday fess song na "Whispering Hope" and de sekond song na "Trust in the Lord" and dem bi song of hope.De message of Hope say wen we kontinue dey rememba de tin dem wen God dey do for us we go dey always get hope and hawa hope go dey grow....more29minPlay
June 21, 2024Woman dem mata - God word wen we dey take growPesin wen dey dis life musto get anoda person wen e trust but we must shine hawa eye to know de kain pipo wen we dey trust.Today message of Hope dey tell us say Praya dey let us get Hope bicos we know say God no dey fail and e dey ansa praya....more29minPlay
June 20, 2024Family mata - God word wen we dey take growSome small small tin dem wen wife go do wen e marrage go take sweet, go take get peace and tay reach evening naim bi today tork.Today message of Hope dey tell us say wen we read God word, we go see plenti tins wen go epp us get hope....more29minPlay
June 19, 2024Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growNa lice wen dey dey for pesin head, odar place wen hair dey for de bodi dey suck blood naim bi hawa mata today.Today message of Hope dey tell us say wen we get beta pipo for bodi wen get beta mind, dem sef go fit epp us get hope wen yawa dey....more29minPlay
June 18, 2024Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe bad tin wen dey hinside pikin wen dey play wayo dey go rite ezam for anoda pikin naim bi today tork.Today message of Hope dey tell us say wen e bi like say life wan swalow we make we get hope say God sabi save hin pipo and e go fit save dem....more29minPlay
June 17, 2024Family mata - God word wen we dey take growDe tin wen husband and wife go do wen dem go take join bodi togeda come bi one as God want naim bi today mata.Today message of Hope dey tell us say wen life take us stone ground and e bi like say notin dey, make we get Hope bicos God dey....more29minPlay
June 16, 2024Praya - God word wen we dey take growToday praya na for hawa pipo dem wen dey for IDP camp bicos wicked pipo bon deir village make God come setto dem.De message of Hope dey tell us watin Hope bi and watin e mean to put hawa hope for God....more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,412 episodes available.