Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,412 episodes available.
June 05, 2024Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe eye sikness wen doktor dey call Catarat, and watin pesin sorpose know abat de sikness naim bi today tork.Today message of Hope say as we get new life wen we baptise, we go come dey read and do watin God tork make hawa new life for dey kankpe....more29minPlay
June 04, 2024Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe kain kain bad tin wen de happun for pikin life wen e storbon naim bi today mata.Today message of Hope say wen we tru-tru give Jesus hawa life and come bon again, God go give us new life....more29minPlay
June 03, 2024Family mata - God word wen we dey take growMake pesin no dey tell hinsef say e fit beta pass anoda pesin but make e do hin own tin as God giam pawa reach.Today message of Hope say God go give us pawa wen hawa life go take change and we go come bi as God want make we bi....more29minPlay
June 02, 2024Praya - God word wen we dey take growToday praya na for hawa pikin dem make God epp dem to commot hand for bad tin and make God give de one wen dey fine work work.De message of Hope dey tell us say God dey give us de pawa wen go make us give Jesus hawa life as de Holy Spirit enta hawa life...more29minPlay
June 01, 2024Praise - God word wen we dey take growToday two song dey tell us say make we stand for God korna, get strong fait bicos e no go tay now Jesus go come.De message of Hope say make we get strong fait wen we go take stand no mata de wahala wen devo bring, we go win like Job for Bybbo....more29minPlay
May 31, 2024Woman dem mata - God word wen we dey take growDe way wen we go take wash hawa klot dem wen dem go take last naim bi today lesin for hawa woman korna.Today message of Hope say make we get fait and trust God like Moses mama and God go do watin e go do for we....more29minPlay
May 30, 2024Family mata - God word wen we dey take growDe tin wen some woman de learn from telivishion and fone wen dem dey do for deir marrage no dey let dem bi beta wife.Today message of Hope say wen we take fait waka hawa waka like Joseph for Bybbo, we no go worry bicos God go dey hawa korna gidigba....more29minPlay
May 29, 2024Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growToday mata na how hook worm dey enta pesin bodi, de sikness wen e dey bring and watin we fit do to commot am for bodi.De message of Hope say wen we believe God word and we hold an kakaraka, notin go shake us, we no go worry....more29minPlay
May 28, 2024Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe rezin wen make pikin dem dey get strong head no dey do watin deir papa and mama tork naim bi today mata.Today message of Hope say wen we put hawa fait for Jesus, trust am and dey do watin e tork, we no go worry....more29minPlay
May 27, 2024Family mata - God word wen we dey take growWen family waka and tork togeda and dem redi to change and do beta tin, God go epp dem make de beta plan for deir life work.Today message of Hope say make we no dey worry but make we get fait bicos we bi pipo wen God don bless yanfu-yanfu....more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,412 episodes available.