Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,412 episodes available.
May 16, 2024Family mata - God word wen we dey take growDe kain exampo wen mama and papa dey give hin pikin dey watin dey make some woman no fit bi beta wife.Today message of Hope say make we commot hawa eye from dis world and all de tin wen dey de world and make we put hawa eye and mind for Jesus....more29minPlay
May 15, 2024Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe kain sikness wen dey do woman wen just bon pikin and watin we fit do put naim bi today mata.Today message of Hope say anoda work wen God want make we do bi say we no go do enitin wen no go let us go heaven wen Jesus come....more29minPlay
May 14, 2024Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe lesin wen pikin dey get as e dey do watin papa and mama say make e do and how dat one dey make am get beta life naim bi today mata.Today message of Hope say make we bring hawa life come give God like de sakrifice wen Isreal dey give God bifor bifor....more29minPlay
May 13, 2024Family mata - God word wen we dey take growAnoda tin wen husband and wife go do to take commot wahala for family na say make dem dey hear ish odar well.Today message of Hope say God want make we bring hawasef come give am and make we commot bodi from sin...more29minPlay
May 12, 2024Praya - God word wen we dey take growToday's praya na make God bless hin pipo make moni dey for hand so dat family go fit do watin dem sorpose do.De message of Hope dey tell us say God dey give us mercy and e want make we sef dey sorri for odar pipo....more29minPlay
May 11, 2024Praise - God word wen we dey take growToday fess song na "Sweet aur of Praya" and de sekond song na De Fada will"De message of Hope dey tell us say hawa praya and hawa fait musto join hand togeda if we tru-tru want make God ansa wen we pray....more29minPlay
May 10, 2024Woman dem mata - God word wen we dey take growWoman wen fine for bodi but e no fine for hin karacta bi like pig wen wear gold for hin nose.Today message of Hope dey tell us say beta blessing dey wen we get fait bicos with fait we go fit do watin Jesus do wen e dey here....more29minPlay
May 09, 2024Family mata - God word wen we dey take growWen papa and mama don teach deir pikin watin dem sorpose teach am wen e small wen de pikin big e no go fit bi beta wife.Today message of Hope dey tell us say as life bi now, na de wahala dem wen satan dey take stone us naim de let hawa fait de strong....more29minPlay
May 08, 2024Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe tin wen we go do as sun dey waya pipo now wen de heat no go take bring sikness come bodi naim bi today mata.Today message of Hope say for today life make we get de fait wen go hold God kakaraka like supa-glue....more29minPlay
May 07, 2024Pikin dem mata - God word wen we dey take growToday lesin na say pikin wen dey do watin papa and mama tell am na pikin wen pipo dey praise and e go sabi do beta tin wen e big.De message of Hope dey tell us say for today life if we tru-tru get fait we go bi pipo wen dey do watin God tork,...more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,412 episodes available.