Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,412 episodes available.
April 26, 2024Woman dem mata - God word wen we dey take growWatin bi de korret fine wen woman sorpose fine, watin we go see wen we go take tork say woman fine.Today message of Hope dey tell us say devo dey bring him message hinside church but make we trust God word and stand for God....more29minPlay
April 25, 2024Family mata - God word wen we dey take growWen husband and wife no dey tork well togeda, de wife no go get beta mind for de husband and e no go fit bi beta wife .Today message of Hope dey tell us say make we no bi like Balaam wen bicos of moni e come make God pipo fall for sin....more29minPlay
April 24, 2024Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe tin wen woman sorpose know and do wen e get belle wen de belle and de woman go well kankpe naim bi today tork.Today message of Hope tell us say wen we suffa bicos of Jesus make we rememba say Jesus suffa too and e dey come save us....more29minPlay
April 23, 2024Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe tin we sorpose do as we dey redi for Jesus wen go soon come naim bi today lesin.De message of Hope tell us say as de church for Ephesus no dey forlow God waka as dem dey waka bifor, na so we too dey do and God want make we repent....more29minPlay
April 22, 2024Family mata - God word wen we dey take growAnoda tin wen fit commot wahala from family na make husband love and put hin family for numba 1 for hin life.Today message of Hope tell us say Jesus praise de church for Ephesus bicos dem get pachance and dem not let wayo aposto deceive dem...more29minPlay
April 21, 2024Praya - God word wen we dey take growToday praya na for pipo wen dey sik for deir bodi make God for commot sikness from deir bodi.De message of Hope dey tell us say as de pipo wen dey de seven church wen dey Revelashion bi na so we bi so make we take dem learn lesin....more29minPlay
April 20, 2024Praise - God word wen we dey take growToday two song dey tell us say God dey ansa praya so make we kontinue to dey prayDe message of Hope dey tell us say make we take God word take do hawa praya and make we get fait and God go ansa....more29minPlay
April 18, 2024Family mata - God word wen we dey take growWen husband no dey do de kain tin dem wen go make hin wife bodi tortor-ri am, e go make de wife no bi beta wife.De message of Hope say make we get de kain mind wen Jesus get so dat we go fit pray hawa praya like Jesus praya....more29minPlay
April 17, 2024Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe tin wen we fit do make de kouf sikness wen bi tobakolorsis no for enta hawa bodi naim bi today tork.Today message of Hope dey tell us say make we dey pray hawa own praya as Holy Spirit dey epp us bicos God like to yer hawa voice....more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,412 episodes available.