Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,412 episodes available.
April 06, 2024Praise - God word wen we dey take growToday two song dey tell us say make we get strong mind for Jesus and e go show us as we go take waka wen wahala no go dey.De message of Hope dey tell us say wen we dey for wahala and we cry call Jesus, e go come save us, so make we no fear....more29minPlay
April 05, 2024Woman dem mata - God word wen we dey take growDe way wen we go take rob pomade make hawa bodi fine as woman wen we no go take old pass hawa age naim bi today mata.Today message of Hope tell us say bifor Jesus go come but we go see plenti kata-kata but pesin wen Jesus hold hin life no go fear....more29minPlay
April 03, 2024Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe tin wen we go fit do wen we no go take get sikness for hawa mout naim bi today mata.Today message of Hope dey tell us say wen we want make God bless we, we must redi to pray, read God word and do watin God say make we do....more29minPlay
April 02, 2024Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe kain place wen hawa pikin dem for dey learn how to take know watin dey happun bitwin man and woman naim bi today mata.Today message of Hope dey tell us say wen we dey for wahala like Jacob, make we run come wrey God dey bicos naim fit epp us...more29minPlay
April 01, 2024Family mata - God word wen we dey take growWen pesin get dis bitaness wen we dey tork since, de pesin no go fit forlow God waka bicos bitaness na sin for God eye.Today message of Hope dey tell us say wen wan stay with God, we go commot for sin and evrytin wen God no like and forlow God....more29minPlay
March 31, 2024Praya - God word wen we dey take growToday praya na for all hawa family as oliday don start, make God epp make food dey house and make trobo no enta eni family.De message of Hope dey tell us say wen we dey wery God dey we go see as God big reach and we go see hawasef as God dey see us....more29minPlay
March 30, 2024Praise - God word wen we dey take growToday two song dey tell us say God dey with us gidigba an hin promise so make we no dey fear, make we no worry.De message of Hope say as we get de new life wen God give us, God hinsef go tanda with us and e go stand for us gidigba....more29minPlay
March 29, 2024Woman dem mata - God word wen we dey take growHinside hawa woman mata today, na de korret way wen we sorpose take wash de part of hawa bodi wen make us bi woman naim we tork.Today message of Hope say wen God give us hin new life, we go bi pipo wen know God word and we go dey do watin God tork....more29minPlay
March 28, 2024Family mata - God word wen we dey take growHusband wen no bi beta husband and wen no fit make deir wife know God naim dey make some wife no bi beta wife.Today message of Hope say wen e bi like say life don finish and we put hawa fait for Jesus, e go make hawa life come back again....more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,412 episodes available.