Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,412 episodes available.
April 16, 2024Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe wahala wen fit happun for pikin wen no sabi kip hin bodi well dey wakajugbe dey do opio work naim bi today mata.Today message of Hope dey tell us say wen we let de Holy Spirit epp us for praya, we go con sabi trust God and we go do watin God want....more29minPlay
April 15, 2024Family mata - God word wen we dey take growMake husband and wife know say wahala dey for evry marrage and make de, get de mind say dem go fit setto evry wahala with God epp.Today message of Hope dey tell us say de Holy Spirit naim know God and Jesus pass we so make we let am teach we to pray...more29minPlay
April 14, 2024Praya - God word wen we dey take growToday praya na for all de sik pipo make God commot sikness for deir bodi and make dem well.De message of Hope dey tell us say God wan give us de Holy Spirit so dat de Holy Spirit go epp us de pray beta praya wen God go ansa....more29minPlay
April 13, 2024Praise - God word wen we dey take growToday fess song say make we no commot mata for mind come say we no do again and de sekond song say we no go stand by hawasef.De message of Hope say, even wen e bi like say nobodi dey hawa korna, make we no diskorage bicos God no dey forget hin pipo....more29minPlay
April 12, 2024Woman dem mata - God word wen we dey take growKweshion wen konsign de mata of how woman go take klin and fine naim bi today mata.Today message of Hope dey tell us say wen we fall for hinside sin, God pawa dey wen we go take commot for de sin and wen we no go take sin again....more29minPlay
April 11, 2024Family mata - God word wen we dey take growWen husband no sabi praise and salut hin wife for de mani tin wen e dey do for am, de wife no go fit bi beta wife.Today message of Hope dey tell us say wen sikness come hawa bodi, God get de pawa wen e go take commot de sikness and we go well....more29minPlay
April 10, 2024Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growTobakolorsis wen bi sikness wen dey make pesin kouf, watin dey cos am and how pesin go take know say e get am naim bi today mata.De message of Hope say devo get mani fite wen e dey forlow us fite but God don give us pawa wen we go take win am....more29minPlay
April 09, 2024Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe kain tin dem wen pikin dem dey see and do wen fit make deir bodi dey do jigi-jigi naim bi today tork.Today message of Hope say wen e bi like say we no get pawa take face watin big pass we, make we rememba say God pawa dey for we....more29minPlay
April 08, 2024Family mata - God word wen we dey take growDe kain tin dem wen de make kata-kata dey for family bitwin husband and wife naim bi today mata.Today message of Hope dey tell us say life get plenti trobo but wen Jesus dey hawa life e no go let trobo wen big pass us come hawa life....more29minPlay
April 07, 2024Praya - God word wen we dey take growToday praya na make God come epp we fite all de kidnapa dem and make e save de pipo wen dey deir hand for bush.De message of Hope dey tell us say wen e bi like say we no dey get de tin wen we pray make god give us make we trust God....more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,412 episodes available.