Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,412 episodes available.
May 06, 2024Family mata - God word wen we dey take growAnoda tin wen go commot wahala from marrage na wen husband and wife dey tork good tin abat ish odar and abat deir pikin.Today message of Hope say for today life, make we get de fait wen go do watin God tork bicos na dat fait go make God happi...more29minPlay
May 05, 2024Praya - God word wen we dey take growToday praya na for all de family wen get katakata for deir marrage and for de woman dem wen de fine pikin.De message of Hope dey tell us say as life bi now na beta strong fait naim we sorpose get if we tru-tru wan forlow God waka...more29minPlay
May 04, 2024Praise - God word wen we dey take growToday two song tell us say God na tork-na-do, e no dey change and e still dey ansa praya today as e ansa de pipo wen pray for BybboDe message of Hope show us pipo wen pray for Bybbo and how God take ansa deir praya so dat we too go pray....more29minPlay
May 03, 2024Woman dem mata - God word wen we dey take growWoman wen pipo go praise say na fine woman na woman wen dey fear God and e dey do watin good for God eye.Today message of Hope say wen pesin dey sin and e no dey do watin God tork for Hin Law, God no go ansa dat pesin praya....more29minPlay
May 02, 2024Family mata - God word wen we dey take growWen man no open belle forlow hin wife waka for de house and wen e dey lie give hin wife, de wife no go bi beta wife.Today message of Hope say wen we pray make we belive say God dey hear and if e hear, e go ansa hawa praya....more29minPlay
May 01, 2024Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe tin dem wen woman sorpose do wen e dey see hin time so dat e go well and hin bodi go fine naim bi today mata.Today message of Hope dey tell us say wen we pray make we rememba say God naim know pass we so make we trust God even wen we no like hin ansa...more29minPlay
April 30, 2024Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe kain work wen papa and mama dey give pikin for house as e dey big make e do naim bi today mata.Today message of Hope dey tell us say God want make we take hawa mout take ans am watin we want make e do for we....more29minPlay
April 29, 2024Family mata - God word wen we dey take growAnoda tin wen we go do wen wahala no go take dey hawa family na make we sabi kontro hawa sef.Today message of Hope dey tell us say de praya wen God go ansa shap-shap na praya wen get fait and know say God go do watin e tork....more29minPlay
April 28, 2024Praya - God word wen we dey take growToday praya na for God to make hin pipo know am well-well and serve am too and make e rememba hin pipo wen dey suffa bicos of hin name.De message of Hope dey tell us say make we dey pray bicos God dey ansa hin pipo praya....more29minPlay
April 27, 2024Praise - God word wen we dey take growToday fess song say make we no love de world and de sekond song na de hymn wen say we don deside to forlow Jesus.De message of Hope say Jezebel spirit wen dey kill God pipo dey church today as govament pipo dey come church but dem no redi to serve God...more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,412 episodes available.