Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,412 episodes available.
May 26, 2024Praya - God word wen we dey take growToday praya na for de pipo wen die pesin die like Charles Japhet for Adamawa and Jadu wife plus deir pikin and family pipo.De message of Hope say make we no worry bicos God neva change and God know hawa kondishion so make we trust am....more29minPlay
May 25, 2024Praise - God word wen we dey take growToday fess song say make we do watin God tork and de sekond song say make we come back like de prodiga pikin for bybbo.De message of Hope say as sin go boku bifor Jesus go come, God go still get pipo wen go forlow am like Samuel for Eli house....more29minPlay
May 24, 2024Woman dem mata - God word wen we dey take growDe tin wen we go do as woman for hawa pant, brazier and shimi wen dem go take klin naim we tork today.Today message of Hope say bifor Jesus go come mani pipo go bi like Eli pikin dem wen no get kontro dey do enihow wen make dem die-troway....more29minPlay
May 23, 2024Family mata - God word wen we dey take growBad friend wen some woman dey get wen dey tach dem bad bad tin dey make some woman no bi beta wife.Today message of Hope say make papa and mama pray make God show dem how dem go take train deir pikin make deir pikin no for loss like Samson....more29minPlay
May 22, 2024Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe tin wen we go do make we no for get Kwashiokor wen bi sikness wen dey do pesin wen no chop beta food naim bi today mata.Today message of Hope say bifor Jesus go come lie-lie na one sin wen go dey pipo life wen no go let dem go heaven....more29minPlay
May 21, 2024Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe lesin for hawa pikin dem today na make dem no get strong hat dey do watin dem no sorpose do.Today message of Hope say anoda sin wen go dey yanfu-yanfu bifor Jesus go come bi say pipo wen bi God pipo no go fit stand as God want wen wahala come....more29minPlay
May 20, 2024Family mata - God word wen we dey take growHusband and wife wen no want wahala for deir family go sabi kip deir sekret mata dem and dem no go tork am give odar pipo.De message of Hope say anoda sin wen go plenti bifor Jesus go come na drink, pipo go dey shak and dem no go know demsef....more29minPlay
May 19, 2024Praya - God word wen we dey take growToday praya na for kristian dem wen dey for Niger, Kaduna, Plateau and Benue area make God for kip dem safe.De message of Hope tell us say bifor Jesus go come mani pipo no go dey do watin God say make dem do and dis sin no go let dem go heaven....more29minPlay
May 18, 2024Praise - God word wen we dey take growToday two na praya, de fess song say make God klin hawa hat and de sekond song say make God forlow us dey.De message of Hope say make we stay hinside God as we dey read hawa bybbo and pray so dat hawa hat go klin for God to stay hinside....more29minPlay
May 17, 2024Woman dem mata - God word wen we dey take growWatin woman go do for hin hair wen de hair go take fine and make de woman be beta and fine woman naim bi today mata.De Message of Hope dey tell us say make we no take long troat take de forlow dis world bicos pesin wen forlow dis world no go go heaven...more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,412 episodes available.