Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,412 episodes available.
March 17, 2024Praya - God word wen we dey take growToday praya na make God come epp hawaleda dem catch de pipo wen dey tif hawa oil and food commot for de kontree.De message of Hope na de ansa for de kweshion of weda God tru-tru dey and we dey suffa like dis for today life....more29minPlay
March 14, 2024Family mata - God word wen we dey take growDe way wen Sarah take bi korret beta wife for Abraham and watin e do as beta wife naim bi hawa lesin today.Today message of Hope na how Zacchaeus and Jesus take mit wen Zacchaeus come take give Jesus hin life come bi beta kristian....more29minPlay
March 13, 2024Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growTwo kain sikness wen fit do us for hawa teet and mout and watin we sorpose do if e happun naim bi today tork.De message of Hope tell us how Peter take know say Jesus na Oga kpata-kpata wen e come take get fait forlow Jesus come bi Jesus disciple....more29minPlay
March 12, 2024Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe kain tin dem wen aproko dey do, how aproko dey scata friend and family and why we no go do aproko naim bi today mata.Today message of Hope na how de woman wen Jesus forlow tork for well take know Jesus and call odar pipo come mit Jesus...more29minPlay
March 11, 2024Family mata - God word wen we dey take growDe kain tin wen bad belle dey do wen pesin get am naim bi today mata. Bad belle dey wound pesin wen get am.Today message of Hope na de testimony wen Rehab get as e take know God wen e take save hinsef and hin family wen dem no die for Jerico....more29minPlay
March 10, 2024Praya - God word wen we dey take growToday praya na for de pipo wen dey manage hawa lite, make God change dem bicos de darkness wen we dey don off many pipo bizness.De message of Hope na watin King David take tell us say God na good God wen dey do beta beta tin for hin pikin dem....more29minPlay
March 09, 2024Praise - God word wen we dey take growToday two song na one praya say for dis bad time wen we dey so, make God remember we.De message of Hope say as like dey now make we no put hand for jaw dey do siddon look bicos devo dey give siddon look pipo work wen no go let de go heaven....more29minPlay
March 08, 2024Woman dem mata - God word wen we dey take growDe kain tin dem wen we sorpose do as woman wen konsign how we go take klin hawa bodi make we fine naim bi today mata.Today message of Hope say as we dey forlow Jesus, make we dey do watin e tell us bicos na dat one dey show say naim bi hawa Oga....more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,412 episodes available.