Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,412 episodes available.
February 25, 2024Praya - God word wen we dey take growToday praya na for hawa kontree, make God commot leda dem wen bi ole and give us beta Leda, beta Jorge and beta pipo to make Law.De message of Hope dey tell us say if we want forlow God waka, we go commot from darkness come lite bicos Jesus na Lite....more29minPlay
February 24, 2024Praise - God word wen we dey take growToday two songs dey tell us say God dey ansa praya and e go ansa hawa praya.De message of Hope dey enkorrage us say no mata how we bizy reach make we find tie take dey pray bicos na as we dey pray God dey take epp us....more29minPlay
February 23, 2024Woman dem mata - God word wen we dey take growDorcas stori tell us say as woman make we dey do good bicos de good wen we do today go come back come mit us tomoro.Today message of Hope dey tell us say make we put hawa eye for Jesus and tell odar pipo make dem give Jesus deir life....more29minPlay
February 22, 2024Family mata - God word wen we dey take growAnoda tin wen wife musto do as wife bi say e no go get sekrit bicos God say husband and wife naked and shame no dey.De message of Hope say as God pipo de Holy Spirit musto dey hawa life and we go put hawa eye and mind for God word...more29minPlay
February 21, 2024Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growMeat dey sweet but if we too chop am e fit bring de kain wahala wen doktor no dey fit cure come hawa bodi.Today message of Hope say if we wan bi like John de baptist, we go commot hand from sin, pray den we sef go preach make pipo repent...more29minPlay
February 20, 2024Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe tin wen dey make pipo dey do do-mi-I-do-you naim bi today tork.Today message of Hope dey tell us say as God pipo we sorpose know watin dey and watin we sorpose to do as Jesus dey redi to come again....more29minPlay
February 19, 2024Family mata - God word wen we dey take growAnoda sekret family dey get na wen pesin rape girl pikin for family and family dey kip dis sekret bicos of shame.De message of Hope say as John de baptist tell pipo to commot hand from sin we sef go commot hand from sin....more29minPlay
February 18, 2024Praya - God word wen we dey take growToday praya na make God epp hawa pikin dem pass deir exam dis year so dat dem go go deir ness klass.De message of Hope say as John de Baptist tell pipo say Jesus dey come de fess time na so God want make we tell pipo now say Jesus dey come....more29minPlay
February 17, 2024Praise - God word wen we dey take growToday fess song say make we dey tell God thank you and de sekond song say make we dey count de blessing wen God dey bless us.De message of Hope say make we sabi thank God evrytime bicos we know say God na good God wen dey do only good tin for hin pipo....more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,412 episodes available.