Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,412 episodes available.
February 06, 2024Pikin dem mata - God word wen we dey take growOne bid tin wen dey make pipo get vexnation for bodi bi say dem take de vexnation spirit from deir papa or mama side.De message of Hope say pesin wen bi beta kristian na pesin we dey forlow Jesus and e dey do watin Jesus tork say make e do....more29minPlay
February 05, 2024Family mata - God word wen we dey take growOne secret wen dey dey for family na de secret of marrage wen scata bicos of de shame wen dey hinside.Today message of Hope dey tell us say beta kristian na pesin wen believe say Jesus tru-tru die for am and e go come give Jesus hin life....more29minPlay
February 04, 2024Praya - God word wen we dey take growToday praya na abat all de kidnap mata wen dey for kontree make God for put hand make kidnapa no dey kidnap pipo again.De message of Hope dey tell us say if we tru-tru bi kristian, pipo go see Jesus for hawa life and karacta....more29minPlay
February 03, 2024Praise - God word wen we dey take growToday two song na "I shall not be moved" and "Bigger that any mountain", dem be song wen we go take get fait.De message of Hope say God na big God and e dey do watin e want do and e know de favour wen e go give us as we dey do hin work....more29minPlay
February 02, 2024Woman dem mata - God word wen we dey take growSafira wen bi Ananayas wife and de bad tin wen e forlow hin husband do wen dem take die naim bi today lesin for woman dem.De message of Hope say make we trust God bicos God no de forget hin pipo, e dey rememba we for eni kondishion wen we dey....more29minPlay
January 31, 2024Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe tin dem wen we go fit do make we for fit sleep beta sleep for nite wen go make bodi strong kakaraka naim bi today mata.Today message of Hope say make we know say God know and e dey see evrytin so we no go fit hide from God....more29minPlay
January 30, 2024Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe kain kain tin dem wen dey make pipo for family vex naim bi today mata.Today message of Hope dey tell us say make we dey do watin God say make we do even wen odar pipo dey tork bad tins abat us....more29minPlay
January 29, 2024Family mata - God word wen we dey take growToday mata na de mata wen konsign de kain secret wen pipo for family dey hide.De message of Hope de tell us say make we bi pipo wen no go forget who we bi just like Moses wen no forget say hin bi God pikin even wen e day pharoah house....more29minPlay
January 28, 2024Praya - God word wen we dey take growToday praya na make God klin hin church make bad pastor wen dey do bad tin no dey de church again.De message of Hope na de lesin dem wen we see as we dey luk Moses life. Na God miraco naim dem take bon Moses....more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,412 episodes available.