Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,412 episodes available.
January 16, 2024Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe vex wen pesin go vex tay wen go make de pesin come do de pesin wen make am vex bad tin no bi watin God want make we do.Today message of Hope dey tell us say even wen pipo do us bad tin make we no take bad pay dem but make we do good....more29minPlay
January 15, 2024Family mata - God word wen we dey take growHusband and wife wen wan make trust dey deir marrage again sorpose commot vexnation for belle.De message of Hope dey tell us say wen we want make go repair hawa life again, we go get fait and do watin God tork....more29minPlay
January 14, 2024Praya - God word wen we dey take growToday praya na make God give hawa pipo sense pipo wen bi oga for family, church, for konmumity and for kontree.De message of Hope dey tell us say God know watin de devil don do for hawa life and e go fit repair hawa life make e good again....more29minPlay
January 13, 2024Praise - God word wen we dey take growToday two song na hawa praya make God let us dey wer hin dey and de songs bi "At Your Feet" and "I just want to be where you are"De message of Hope dey tell us say God don arrange special place wer we and am go dey and e go come take us go der....more29minPlay
January 12, 2024Woman dem mata - God word wen we dey take growDe stori of Ruth and hin morda-in-law Naomi and de lesin wen dey naim bi today mata.Today message of Hope dey tell us say God go jorge de world and no bodi go fit dodge de jorgement....more29minPlay
January 11, 2024Family mata - God word wen we dey take growDe kain tin wen papa and mama dey tell deir pikin as dem de big wen no dey let dem bi beta husband and papa naim bi today mata.Today message of Hope say make we put hawa hope for God and do watin God tork bicos na only God fit hold us wen we no go fall....more29minPlay
January 10, 2024Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe kain tin wen fit happun for pesin bodi wen e too chop salt naim bi today mata.Today message of Hope dey tell us say God na tork-na-do bicos as God tork am na so e dey do am so make we believe God word....more29minPlay
January 09, 2024Pikin dem mata - God word wen we dey take growGod give us put pawa wen we dey take make pipo do watin we want dem do and oyibo call dat pawa Influence.Today message of Hope say make we put hawa life for God hand, dey pray and read hawa Bybbo bicos na only God fit hold us wen we no go fall....more29minPlay
January 08, 2024Family mata - God word wen we dey take growWen wahala enta marrage wen scata trust, make de husband and wife tork de mata reach ground make trust for come de marrage again.De messae of Hope say de love wen Jesus love we naim make am die for we and e want make we give am hawa life....more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,412 episodes available.