Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,412 episodes available.
January 27, 2024Praise - God word wen we dey take growToday two song na bat de Sabbath wen God tork say we sorpose rest and take worship am as our God and papa.De message of Hope say make we worship God and do good for de Sabbath as Jesus do wen e dey here....more29minPlay
January 26, 2024Woman dem mata - God word wen we dey take growAnoda korret woman na Mary wen bon Jesus Christ and we see say na bicos na beta girl naim make God choose am to bi Jesus mama.Today message of Hope say God caretaka must bi pesin wen no dey do wayo and jipiti but e go take God time take do God tin....more29minPlay
January 25, 2024Family mata - God word wen we dey take growToday lesin bi say wife na woman wen sabi respet hin husband and do watin hin husband tork.De message of Hope say bicos na we bi God caretaka for hin propari, we must be pipo wen go forlow God waka and resembo God....more29minPlay
January 24, 2024Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe kain tin wen fit happun for hawa bodi if we no dey sleep as we sorpose sleep naim bi today mata.Today message of Hope dey tell us say as pipo wen God give hin propati make dem dey luk dem, we sorpose fear God and dey serve am wel-wel....more29minPlay
January 23, 2024Pikin dem mata - God word wen we dey take growVexnation and watin dey make pikin and odar pipo dey vex and watin God tork for de mata naim bi today tork.Today message of Hope say as na god naim get all of us, we sorpose trust God bicos na only him fit to watin anoda pesin no fit do for we....more29minPlay
January 21, 2024Praya - God word wen we dey take growToday praya na make God come epp us stop all de kidnap, kili-kili and wahala dem wen full hawa kontree now.De message of Hope dey tell us say na God naim make we and naim make evrytin wen dey dis world and naim get evrytin....more29minPlay
January 20, 2024Praise - God word wen we dey take growToday fess song na "Ancient Words" and de sekond song say "God neva fail"De message of Hope dey tell us say na praya we dey take forlow God tork and wen we wan pray make we take sense take pray beta praya....more29minPlay
January 19, 2024Woman dem mata - God word wen we dey take growDe story of Abigail wen bi Nabal wife and how e take sense take save hin family naim bi today mata.Today message of Hope dey tell us de tin dem wen God go do for hawa life as e dey give us beta new life....more29minPlay
January 18, 2024Family mata - God word wen we dey take growDe pesin wen we fit call wife and watin go happun wen we go fit call woman wife naim bi today mata.Today message of Hope dey tell us say sometin neva happun no mean say e no go happun so make we get fait and wait for God time....more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,412 episodes available.