Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,412 episodes available.
January 07, 2024Praya - God word wen we dey take growWe pray to tank God say we don enta 2024 and we pray say make hin hand dey hawa life and family dis year.De message of Hope tell us say de love wen God love we no get pat two and e wan commot us from sin so dat he go fit bless us yanfu-yanfu dis year...more29minPlay
January 06, 2024Praise - God word wen we dey take growToday two songs na abat God ten Kormandment wen we dey call God Law.De message of Hope dey tell us God Law wen dey for Exodus 20 and how God want make we do watin e tork for hin law....more29minPlay
January 05, 2024Woman dem mata - God word wen we dey take growToday message for husband and wife na make dem know say e no get how marrage scata reach wen God no go fit repair am.De message of Hope dey tell us say na de 10 kormandment wen bi god law naim e go take jorge evrybodi wen dey dis world....more29minPlay
January 04, 2024Family mata - God word wen we dey take growToday message na make husband and wife know say e no get how marrage God go scata reach wen God no go fit repair am.De message of Hope tell us say if we want kip hawa name for hinside God book make we fear God and make we no put hawa hand for sin....more29minPlay
January 03, 2024Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growToday mata na say hawa fone dem dey carri mani jems wen fit give us plenti sikness.De message of Hope dey tell us say God get book wen angel dey rite all de tin wen we dey do and na de book God go dey jorge us....more29minPlay
January 02, 2024Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe kain kain tin wen we go see for de life of pesin wen no sabi kontro hinsef naim bi today mata.Today message of Hope dey tell us say God jorgement go bring all de sekret wen we dey hide come out bicos God know all hawa sekret....more29minPlay
January 01, 2024Family mata - God word wen we dey take growHusband and wife wen want make deir marrage reach evening go try gada de marrage again and learn to trust ish odar again.Today message of Hope say make we put am for hawa mind say God go tru-tru jorge dis world no mata how e tay reach....more29minPlay
December 31, 2023Praya - God word wen we dey take growToday praya na to tank God for all de tins wen e do for we for 2023, for hawa family and kontree wen get peace.De message of Hope dey tell us say God jorgement dey and e no get eni pesin wen go fit dodge de jorgement wen de time reach....more29minPlay
December 30, 2023Praise - God word wen we dey take growToday fess song say God dey ansa Praya and de sekond song na God Love.De message of Hope dey tell us say God wen love we reach to take send Jesus come die for we go do enitin and evrytin for we as hin pikin....more29minPlay
December 29, 2023Woman dem mata - God word wen we dey take growMoses mama wen hin name na Jocabed naim we hear hin stori today and we see say hin bi korret mama wen we go fit resembo.Today message of Hope tell us say God want make we trust and believe am and as we believe am e go do beta beta tin for hawa life....more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,412 episodes available.