Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,412 episodes available.
March 07, 2024Family mata - God word wen we dey take growDe way wen Noah wife take forlow hin husband waka wen we take bi korret beta wife naim bi today lesin.Today message of Hope say make we no lazy but make we bi like de five wise virgin dem wen carri extra oil and deir lamp no off....more29minPlay
March 06, 2024Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe kain sikness wen fit do pesin for mout, for teeth, for tongue naim bi today mata.Today message of Hope say as we dey wait for Jesus to come, make we no dey do enihow but make we commot hawa hand from sin and waka as God say make we waka....more29minPlay
March 05, 2024Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe tin wen make pikin dey do aproko and watin pipo dey take do de aproke naim we tork put today.Today message of Hope dey tell us say as life bi now, God want make we commot hawa hand from bad tins make we no resembo de pipo wen de hinside sin....more29minPlay
March 04, 2024Family mata - God word wen we dey take growDe kain bad belle wen pesin get for you wen oyibo dey call "Bitaness" naim bi today mata.Today message of Hope dey tell us say wen life hard and tins get as dem bi make we rememba say Jesus na hawa korret beta friend wen go epp us....more29minPlay
March 03, 2024Praya - God word wen we dey take growToday praya na for all of us and hawa kontree bicos porvaty plenti now and hunga dey yanfu-yanfu make God epp us.De message of Hope say as life dey hard, we go dey ask God why but make we trust God bicos God no dey forget hin pipo....more29minPlay
March 02, 2024Praise - God word wen we dey take growToday fess song na praya make God klin hawa hat and make e give us beta hat so dat we go fit forlow am well-well.De message of Hope say make we dey tink beta tin for hawa hat bicos na hawa hat naim God for dey forlow us tork....more29minPlay
March 01, 2024Woman dem mata - God word wen we dey take growDe woman wen hin name na Lois wen bi Timoti grandmama naim we tork abat today for hawa woman korna.Today message of Hope say make we give Jesus hawa life bicos Jesus dey come carri us go de place wen e don go arrange for me and you....more29minPlay
February 29, 2024Family mata - God word wen we dey take growDe kain tin dem wen Eve do as Adam wife wen good and de one wen no good naim bi today mata.Today message of Hope dey tell us say god Love naim bi hin Law wen no dey change and make we love hawa sef so dat we go fit love odar pipo too....more29minPlay
February 28, 2024Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growNew sikness wen dem dey call NOMA and watin we go do wen de sikness no go take branch hawa bodi naim bi today mata.De message of Hope take de ten vejin stori take tell us say make we get sense to take do watin good for God eye and make we trust God....more29minPlay
February 27, 2024Pikin dem mata - God word wen we dey take growAproko and tafia no bi sometin wen pikin dem sorpose put deir hand bicos aproko dey scatar tins.De message of Hope say make we dey shine hawa eye wen we get watin we wan choose so dat we no go bi like de five foolish virgin dem...more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,412 episodes available.